Back to Top

Xo Video (MV)

Xo Video
by  98°



Performed By: 98°
Language: English
Length: 3:43
Written by: Obinna Ewulu




98° - Xo Lyrics
Official




Awww
Yeah
98 on this one
Shawty always checking my phone
Shawty no wan leave me alone
Anytime when you do that I get high
Any style wey you want I am versatile
Oya na na na na
Baby come around na na na
Cause u know I want you na na
And I know you need that lamba
Shawty always complain ey
Shawty no wan gimme space iyo
Shawty always want money oh
Shawty no want make I rock her body oh
I know what you wanting
Girl stop with all the fronting
Eh eh
All the fronting
Eh eh
(Temmewhatta)
Oya sexy baby
Rock your body
Whine to the beat
Oya sexy baby go down
Mystic sounds
Vibe
Baby girl come closer ah ah
Awon temi gbe meji oh
For your love girl I loyal ah ah
But you still wan make me crase oh
Everything I do na always for u
But e no mean say me I be fool
You know I'm a beast on the beat
Na ur body dey gimme the heat
Sexy whiner whiner whiner
You are looking so finer
You dey always want designer
No more made in China
Bridibembem bremdidibembem
98 on the beat I no send Dem
Anystyle wey dey want I dey give Dem
98 I'm the king of the sound
Oya whine it for me
Whine it for me girl
Shake for me
Whine it for me
(Oya whine it for me
Whine it for me girl
Shake for me
Oya nanananana)
Oya sexy baby
Rock your body
Whine to the beat
Oya sexy baby go down
Vibe
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Awww
Yeah
98 on this one
Shawty always checking my phone
Shawty no wan leave me alone
Anytime when you do that I get high
Any style wey you want I am versatile
Oya na na na na
Baby come around na na na
Cause u know I want you na na
And I know you need that lamba
Shawty always complain ey
Shawty no wan gimme space iyo
Shawty always want money oh
Shawty no want make I rock her body oh
I know what you wanting
Girl stop with all the fronting
Eh eh
All the fronting
Eh eh
(Temmewhatta)
Oya sexy baby
Rock your body
Whine to the beat
Oya sexy baby go down
Mystic sounds
Vibe
Baby girl come closer ah ah
Awon temi gbe meji oh
For your love girl I loyal ah ah
But you still wan make me crase oh
Everything I do na always for u
But e no mean say me I be fool
You know I'm a beast on the beat
Na ur body dey gimme the heat
Sexy whiner whiner whiner
You are looking so finer
You dey always want designer
No more made in China
Bridibembem bremdidibembem
98 on the beat I no send Dem
Anystyle wey dey want I dey give Dem
98 I'm the king of the sound
Oya whine it for me
Whine it for me girl
Shake for me
Whine it for me
(Oya whine it for me
Whine it for me girl
Shake for me
Oya nanananana)
Oya sexy baby
Rock your body
Whine to the beat
Oya sexy baby go down
Vibe
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Obinna Ewulu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: 98°

Tags:
No tags yet