Back to Top

Aaremusic - MONEY RUNZ Lyrics

Aaremusic - MONEY RUNZ Lyrics
Official

Rewon
All of dem talk I dey look am
Billy billy I dey look am
M31 like a soldier
Every new day on a chase
Making money moves on a daily
Packaging going on a low
Japa comot kole lowo
Some people dey dem be waiting
Some other dey underrate me
Awon to ma so oro koro
When dem tire dem go shut up
You don't know I no get time to dey wait (Time to dey wait)
Making money move paper chase (Paper chasing)
Billion gang na the aim (na the aim)
Only money runz shey
You don't know I no get time to dey wait (Time to dey wait)
Making money move paper chase (paper chase)
Billion gang na the aim(na the aim)
Only money runz
Get rabba make you get moolah proper
Get fame make I dey popular proper
Make all the girls dem dey love me now
Whether Caro or Philomena
You wan get money shey you get liver proper
Ordinary talk me I don't leave am proper
Any update padi plug me down proper
No be money yarns me I don mute am proper
Owo ni mo kanra mo eh
To ba ri mi ma ma dull e
Nah money go solve the problem
Owo yen gan gan o
Owo ni mo kanra mo eh
To ba ri mi ma ma dull e
Nah money go solve the problem
Only money runz shebi moti so fun won
Milly milly like e dey for bourdillon
Like 3rd mainland bridge na so the money long
We dey get the money gan
Spend the money foreign money
Plenty plenty omo na Arab money
We dey fire dey go when we balling
Para dey go we dey scatter dey go eh eh

Billion gang na the aim(Na the aim)
Only money runz shey
You don't know I no get time to dey wait (Time to dey wait)
Making money move paper chase (Paper chase)
Billion gang na the aim (Na the aim)
Only money runz
Owo ni mo kanra mo eh
To ba ri mi ma ma dull e
Nah money go solve the problem
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Rewon
All of dem talk I dey look am
Billy billy I dey look am
M31 like a soldier
Every new day on a chase
Making money moves on a daily
Packaging going on a low
Japa comot kole lowo
Some people dey dem be waiting
Some other dey underrate me
Awon to ma so oro koro
When dem tire dem go shut up
You don't know I no get time to dey wait (Time to dey wait)
Making money move paper chase (Paper chasing)
Billion gang na the aim (na the aim)
Only money runz shey
You don't know I no get time to dey wait (Time to dey wait)
Making money move paper chase (paper chase)
Billion gang na the aim(na the aim)
Only money runz
Get rabba make you get moolah proper
Get fame make I dey popular proper
Make all the girls dem dey love me now
Whether Caro or Philomena
You wan get money shey you get liver proper
Ordinary talk me I don't leave am proper
Any update padi plug me down proper
No be money yarns me I don mute am proper
Owo ni mo kanra mo eh
To ba ri mi ma ma dull e
Nah money go solve the problem
Owo yen gan gan o
Owo ni mo kanra mo eh
To ba ri mi ma ma dull e
Nah money go solve the problem
Only money runz shebi moti so fun won
Milly milly like e dey for bourdillon
Like 3rd mainland bridge na so the money long
We dey get the money gan
Spend the money foreign money
Plenty plenty omo na Arab money
We dey fire dey go when we balling
Para dey go we dey scatter dey go eh eh
Owo ni mo kanra mo eh
To ba ri mi ma ma dull e
Nah money go solve the problem
Owo yen gan gan o
Owo ni mo kanra mo eh
To ba ri mi ma ma dull e
Nah money go solve the problem
You don't know I no get time to dey wait (Time to dey wait)
Making money move paper chase (Paper chasing)
Billion gang na the aim(Na the aim)
Only money runz shey
You don't know I no get time to dey wait (Time to dey wait)
Making money move paper chase (Paper chase)
Billion gang na the aim (Na the aim)
Only money runz
Owo ni mo kanra mo eh
To ba ri mi ma ma dull e
Nah money go solve the problem
[ Correct these Lyrics ]
Writer: TOLU ADE
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Aaremusic

Aaremusic - MONEY RUNZ Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Aaremusic
Language: English
Length: 2:57
Written by: TOLU ADE

Tags:
No tags yet