Back to Top

AB - Yawa must go [Normal] Lyrics

AB - Yawa must go [Normal] Lyrics

(Hmmmmm, Jesu, Yawa must go, E must go).

Today today today yawa must go, E must go wather dem like am or dem no like am, E must go, Yawa must go.

Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, E must go.

My people make una hear, Una no know say GOD dey for here, All una enemies go dey die for here, Brother godwin, Na GOD win (Hmmmmm, Jiggy jiggy, Yes o).

(Hmmmmm, No be who first start race dey win race o, No be monkey make jump pass dey chop pass o, No understand, Hmmmmm, Jiggy jiggy, Hmmmmm, jiggy jiggy, Hmmmmm).

Hmmmmm, Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go.

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Abraham Somtochukwu Agwu
Copyright: Lyrics © AB

Back to: AB

AB - Yawa must go [Normal] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: AB
Length: 2:56
Written by: Abraham Somtochukwu Agwu

Tags:
No tags yet