O ti ye bai ehn
Bidex
Bidex ehn..ehn....
Hmmm..hmm.hmmmm
Hmmm..hmm.hmmmm
As I Dey do ham
So I gats to flex
I do my best I leave the rest
If dem close the door moma fo fence
Steadily chasing me ano relent
Big shoutout to my people out there tan gbomi,
If I get the beat I go sing I get melodies
Wetting I Dey talk I know Sey e go turn memory
So make you calm down make you no Dey get feelings
Olorun mih ani show me the way
Loju awon tontun fema gbogun dide
Dey con Dey vex won ri pe moti se
Where dem no think my song Dey for replay
Ogo ni mi, ogo lomo yi o
Oye ke ti Mo , p'oluwa loseyi oo
As I Dey do ham
So I gats to flex
I do my best I leave the rest
If dem close the door moma fo fence
Steadily chasing me ano relent
Me I go double my hustle ani me I go Dey ko
To the time people wey no like me go Dey phor
Any party wey you see Orin mih nah ma ko
If you are dumb and deaf ani se o ma gbo
Me I go Dey ko
To the time people wey no like me go Dey phor
Any party wey you see Orin mih nah ma ko
If you are dumb and deaf ani se o ma gbo
Me I'm on the highway
Money matter nkan lobami
As you see my voice ko lo battery
When I'm talking money lole charge me
Me I be Messi I be pele on the beat I don Dey ball
The way dem be falling for me , me I don Dey phor
It been a long time me I don Dey come
I keep my head up on my way to the top
Me I be Messi I be pele on the beat I don Dey ball
The way dem be falling for me , me I don Dey phor
It been a long time me I don Dey come
I keep my head up on my way to the top
I say........
Big shoutout to my people out there tan n gbomi
If I get the beat I go sing I get melodies Wetting
Wetting I Dey talk I know Sey e go turn memory So make
So make you calm down make you no Dey get feelings