Back to Top

Ac1 - TEN TOES Lyrics

Ac1 - TEN TOES Lyrics
Official

Me I stand on my ten toes
F*ck innuendos
Devil pikin for the temple
Murder the tempo
Sakura pikin na me echo
Bad from the get go
Straight from the ghetto
Niggas no wan meet up my escos
Shave am, Shevchenko
Run am expresso (sharp)
Feed am, make e chop elbow
No de let go, me I no de wan cheff o
Me I no de forget o and I no de forgive, na my enemies de collect o
Steady I de on this P and as you can see, na my dreams I de manifest o
If matter reach I go holla my bros
But before e go reach I don rise that pole
I de speak on code but my guys them know
When to put the all the pegans on rope
Non of these woes fit enter new road
As I talk am na so, if you check you go know
Remember those days I been de run town with my wheel and spoke
Can't forget all the things I know
No fit remember all the seeds I sow
But na highs and lows
Left for them, then go hide my rose
If I denge, them go snap my pose
Na who exactly them wan oppose
Wetin exactly them wan propose
Me I de turn when I hear who goes
Borikiri boy, I be Cairo bred
For any nigga wey de find me, I de new road
All my opps are bare, I de get am clear, I de get am clear
Spin the Cana blow the smoke for air
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ahmed Cole
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Ac1

Ac1 - TEN TOES Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Ac1
Language: English
Length: 2:25
Written by: Ahmed Cole

Tags:
No tags yet