Badboyace oo
Yeah yeah
Hmmm hmm hm
Hmm hmm hm
Take it!
Orekelewa
You got the thing I want
I got the power
To cater for your needs
I don tire to dey cry baby show your face oo
Show your face
Anytime I dey call make you no dey form oo
You dey make me high oo
I know I dey craze
Na why you con dey use me dey kpa
Baby no call oo
When I turn my back
Na only forward wey me dey go
Many don show light oo
But me no care even if na Delilah
So wetin con dey sup oo
Baby girl no dey form, no dey form, no dey form, no dey form
You make a bad man Yeba
Make you no dey mind baby when them say that
The way that you whine baby girl control that hunn hnn
Baby you dey make a bad man Yeba, Yeba yeah
Say mi girl you dey make me craze oo
Say you hurt my heart and you con dey carry my loving gbes oo
With the way that you whine Shakira your hips no dey lie oo
No dey lie oo
You go chop all my money baby
You go chop all my money babyyy
You make a bad man Yeba
Make you no dey mind baby when them say that
The way that you whine baby girl control that hunn hnn
Baby you dey make a bad man Yeba, Yeba yeah
Baby tú sabes que tú eres mi geba
Cuando chingamos me elevas
Fuera del planeta, hun!
Que nadie se meta, No!
Par de envidiosas mirándote
Por qué tú tocas lo que ellas querían ella tiene novio pero yo sé
Que algún día tú vas a ser mía
Baby mueve el culo como en el strip club
Tú sabes que pa tu gato yo tengo una glock
Dejemos los secretos y dile que yo soy el que te lo meto
Baby mueve el culo como en el strip club
Tú sabes que pa tu gato yo tengo una glock
Dejemos los secretos y dile que yo soy el que te lo meto
You make a bad man Yeba
Make you no dey mind baby when them say that
The way that you whine baby girl control that hunn hnn hnn
Baby you dey make a bad man Yeba, Yeba yeah
Badboyace oo
Ehnn yeah
Bymusico!
Yeah!
Fuego!