Back to Top

Adesoga - ÀLỌ́ Lyrics



Adesoga - ÀLỌ́ Lyrics
Official




Ewolewo o ewolewo
Yeah yeah
Yeah yeah
Oyinbo lo ton o
Balewa ni
Balewa lo ton
Ironsi de
Adesoga
Naija where me come from
We nah send nobody
Tek charge like a magnum
Else you don't make no money
Governor jet land down
My people getin hungry belly
No law so the pain gets chronic
No law so the
Now mi too caught up
Too caught up
Mi born as a Scorpio the Phoenix one
If you gimme next card no go deal this one
IMF come try heal this one
But the currency gone and
The value down
Everybody mad over who run Town forget say na soldier go Soldier come
Main-land bridge boy get gun down
Alo o alo
This pill hard to swallow
If you want to hear the story Jowo tele kalo
Alo o alo
This pill hard to swallow
Try to cool my temper sugbon Hace muy calor
Welli wellio
Well well
Welli wellio
Well well
They wan dey make my life Wewe
Water light food wewe
Owo Nko o
Wewe
Nepa no dey listen wewe
Demand dey
Supply no dey present but
If dem hear you talk peren
Uhnn uhnn
Cwen cwen turunrun
Dey wan dey take for fool
Uhuhn uhnn
Me and you
Wetin man go dey doo
Northern region epa
E fe pa Awolowo ee pa
E fi Akintola Tepa o
Western region egba
Pitch lake dey for China (mhmm)
Gbenga ti geti rubber
Oil and gas dey put us under
Were were con dey now
Britain maga don pay out
Coup d'é·tat coup d'é·tat
Bawo le se fe ka cool down
Six majors six rounds
Eliminate rusticate
But we nah go make a sound if We melt the gate
Alo o alo
This pill hard to swallow
If you want to hear the story Jowo tele kalo
Alo o alo
This pill hard to swallow
Try to cool my temper sugbon Hace muy calor
Authorities stealing
Authorities stealing pass
Arm robbery
Authorities stealing pass
Arm robbery
They stealing and dealing
Ahahnuannnnuh rebuilding
And it don't make sense
It don't add up
You turn your back on Agriculture
Alo o alo
This pill hard to swallow
If you want to hear the story Jowo tele kalo
Alo o alo
This pill hard to swallow
Try to cool my temper sugbon Hace muy calor
Ewolewo o ewolewo
Oyinbo lo ton o
Balewa ni
Balewa lo ton
Ironsi de
Just an insight into the life
1966 to 1999
Nigeria
1990
Trinidad and Tobago
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ewolewo o ewolewo
Yeah yeah
Yeah yeah
Oyinbo lo ton o
Balewa ni
Balewa lo ton
Ironsi de
Adesoga
Naija where me come from
We nah send nobody
Tek charge like a magnum
Else you don't make no money
Governor jet land down
My people getin hungry belly
No law so the pain gets chronic
No law so the
Now mi too caught up
Too caught up
Mi born as a Scorpio the Phoenix one
If you gimme next card no go deal this one
IMF come try heal this one
But the currency gone and
The value down
Everybody mad over who run Town forget say na soldier go Soldier come
Main-land bridge boy get gun down
Alo o alo
This pill hard to swallow
If you want to hear the story Jowo tele kalo
Alo o alo
This pill hard to swallow
Try to cool my temper sugbon Hace muy calor
Welli wellio
Well well
Welli wellio
Well well
They wan dey make my life Wewe
Water light food wewe
Owo Nko o
Wewe
Nepa no dey listen wewe
Demand dey
Supply no dey present but
If dem hear you talk peren
Uhnn uhnn
Cwen cwen turunrun
Dey wan dey take for fool
Uhuhn uhnn
Me and you
Wetin man go dey doo
Northern region epa
E fe pa Awolowo ee pa
E fi Akintola Tepa o
Western region egba
Pitch lake dey for China (mhmm)
Gbenga ti geti rubber
Oil and gas dey put us under
Were were con dey now
Britain maga don pay out
Coup d'é·tat coup d'é·tat
Bawo le se fe ka cool down
Six majors six rounds
Eliminate rusticate
But we nah go make a sound if We melt the gate
Alo o alo
This pill hard to swallow
If you want to hear the story Jowo tele kalo
Alo o alo
This pill hard to swallow
Try to cool my temper sugbon Hace muy calor
Authorities stealing
Authorities stealing pass
Arm robbery
Authorities stealing pass
Arm robbery
They stealing and dealing
Ahahnuannnnuh rebuilding
And it don't make sense
It don't add up
You turn your back on Agriculture
Alo o alo
This pill hard to swallow
If you want to hear the story Jowo tele kalo
Alo o alo
This pill hard to swallow
Try to cool my temper sugbon Hace muy calor
Ewolewo o ewolewo
Oyinbo lo ton o
Balewa ni
Balewa lo ton
Ironsi de
Just an insight into the life
1966 to 1999
Nigeria
1990
Trinidad and Tobago
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Odunmbaku Somorin
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Adesoga



Adesoga - ÀLỌ́ Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Adesoga
Language: English
Length: 2:57
Written by: Odunmbaku Somorin

Tags:
No tags yet