Back to Top

Agho - NO Mercy Lyrics

Agho - NO Mercy Lyrics

Girl take it down, girl take it down low
Say when she walk pass town, all the man dem turn around o
All the gyal dem envy, see the gyal dem envy
Because the thing wey you cary for your back
Girl i swear say e heavy yea
Eh eh eh
African woman with the sauce
Every time when she enter eh, they all know who be the boss
All the man dem scatter for your case o
All of them dem dey rush
See my girl you dey give me fever
See my head don dey hot
My baby just balance, just balance for on top o
I love the way she dey balance, she dey balance for on top o
My baby just balance, just balance for on top o
I fit to spend all my balance, all my balance for on top o

Oya show dem no Mercy e e e
Show dem no Mercy
My baby show dem no mercy e e e
Show dem no mercy
My baby fire dey go o
Show dem no mercy
Just carry dey go o
Show dem no mercy

E be you phone i dey call
E be your house i dey come
Because your body be the bomb
Me i no fit to dull, you know say man no fit dull
You know say man must chop
All my money i go tender o , all my love i go render o
You know say man must chop
Nobody near for the center
I go be your Van Dijk your defender

Show dem no mercy e eh eh eh...
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Agho Ekhator
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Agho

Agho - NO Mercy Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Agho
Language: English
Length: 3:11
Written by: Agho Ekhator

Tags:
No tags yet