Back to Top

Prove Love Video (MV)




Performed By: AKOTHEBOY
Language: English
Length: 2:52
Written by: Divine Victor




AKOTHEBOY - Prove Love Lyrics
Official




Big fish and hezekiah bobos mi
This kind mind wey the bobos get
Disappointment no fit cut my ticket
I'm chemically solid
I extort and finesse
No be my fault country dey as e dey
I look into the mirror, boy no get as e dey
My account balance plenty zeros dey
No fear na after decimal na play I dey play
If I get a little more I'll turn over
A new leaf momsi don suffer
Before now sapa give me upper
I dey dey on the cees
I no gast sober
My school cert
Wasn't really proper
From the streets na him make me
Very kajad
You know my mama pikin
Better pass your first son
Wey Dey for high way dey do armed robber
How poor boy wan take
Proof love
Society just dey push us
How poor boy wan take
Proof love
I be Hustler wey dey push work
No jealous me
And if you really sweet
Them go finish you
Mind on the paper
I no finish school
Why you dey judge another
You know it fit be you
Walai money dey hypnotize me
Mouth no fit talk
All the things
Wey my guy big fish done see
And the hoes them be extras
The extra money na paper
Keep mah thing brief
I be area boy
I tie my soul
To the currency
To all my foes and my haters
Niggas out here stacking paper
E no get problem I never see
You wish me bad
E no go reach. Me
How poor boy wan take
Proof love
Society just dey push us
How poor boy wan take
Proof love
I be Hustler wey dey push work
No the road wasn't better
But u know e go better
And I'm the prodigal son of my father
With hope sey e go better
They tell me Ako the boy
No go famous
But soon them go dey claim us
Even if them even think sey them dey play us
You know God no go shame us
How poor boy wan take
Proof love
Society just dey push us
How poor boy wan take
Proof love
I be Hustler wey dey push work
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Big fish and hezekiah bobos mi
This kind mind wey the bobos get
Disappointment no fit cut my ticket
I'm chemically solid
I extort and finesse
No be my fault country dey as e dey
I look into the mirror, boy no get as e dey
My account balance plenty zeros dey
No fear na after decimal na play I dey play
If I get a little more I'll turn over
A new leaf momsi don suffer
Before now sapa give me upper
I dey dey on the cees
I no gast sober
My school cert
Wasn't really proper
From the streets na him make me
Very kajad
You know my mama pikin
Better pass your first son
Wey Dey for high way dey do armed robber
How poor boy wan take
Proof love
Society just dey push us
How poor boy wan take
Proof love
I be Hustler wey dey push work
No jealous me
And if you really sweet
Them go finish you
Mind on the paper
I no finish school
Why you dey judge another
You know it fit be you
Walai money dey hypnotize me
Mouth no fit talk
All the things
Wey my guy big fish done see
And the hoes them be extras
The extra money na paper
Keep mah thing brief
I be area boy
I tie my soul
To the currency
To all my foes and my haters
Niggas out here stacking paper
E no get problem I never see
You wish me bad
E no go reach. Me
How poor boy wan take
Proof love
Society just dey push us
How poor boy wan take
Proof love
I be Hustler wey dey push work
No the road wasn't better
But u know e go better
And I'm the prodigal son of my father
With hope sey e go better
They tell me Ako the boy
No go famous
But soon them go dey claim us
Even if them even think sey them dey play us
You know God no go shame us
How poor boy wan take
Proof love
Society just dey push us
How poor boy wan take
Proof love
I be Hustler wey dey push work
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Divine Victor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: AKOTHEBOY

Tags:
No tags yet