Back to Top

Alley Dcoin - Shakara Lyrics

Alley Dcoin - Shakara Lyrics

Ije ije
E lele Alley Dcoin... o

Shakara oloje ni... eh
Shakara oloje ni... oh... yea
Shakara oloje ni... yeah... eh
Shakara oloje ni... oh yeah

I no be... gentleman... o
Me I no be... gentleman at all
I no be... gentleman o
She think... I be gentleman... at all ooo
I Be Africa man... original... eh!
I Be Africa man... original oh... yeah
If u see... an African woman
Where she... dey leche leche
Ask am say... eee... eh
She go say... I be lady o
She go say... I be lady
She go say... I no be woman... o
And she go say, Market woman na... woman... o o eh he
She go say... market woman na woman... oo oh

Tell am to dance, she go dey dance, baby style
Tell am to wine, she go dey... do the shoki style
Tell am to dance, she go dey dance, baby style
Tell am to wine, she go dey... do the shoki style

Na wahala oo... o
Wahala... e... dey
Wahala... oo... oh
Wahala oo na her name
Ma baby, no be so
A-baby... it's just a... jo... ke
U... think... say... I... dey... joke
U think say things na so
Ma Baby Na Rasta
Carry dada like a... Rasta
A baby na dancer
Baby... wan be master
Teacher wey Dey say... she Sabi
Teacher teach me some... thing
No teach me, nonesense eh
She no get money, but expensive shit, she dey wear
She still dey hustle, but expensive... shit, she dey buy
She be... thief
Ole ole
Catch am catch am
Tie am Tie am
Cuff am Cuff am
Cos she wan steal ma heart
And run away... eee... eh
ITT (International thief thief)
Cos she stole ma heart o
International thief thief
ITT (she be International thief thief)
Cos she stole ma heart o
International thief thief
Joro jara jo, A joro jara jo
A jo A jo, A joro jara jo
A jigiji A jigiji
A jigi jigi jigi, A jigiji
A jigi jigi jigi jigi, A jigiji
A jigi jigi jigi jigi, A jigiji

Shakara oloje ni... eh
Shakara oloje ni...oh... yea

From mama land oh yeah
King of Kubuku Land
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Emeka Eneh
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Alley Dcoin

Alley Dcoin - Shakara Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Alley Dcoin
Length: 4:25
Written by: Emeka Eneh

Tags:
No tags yet