Back to Top

Amar - My Mind Lyrics

Amar - My Mind Lyrics
Official

We just wanna pray to Jah
Say we no wan live this life
No more
No be who shout pass
E get stamina
Many haters wan kpano
Haters wan kpano
Dem start to Dey rant
We start to Dey tono
Many haters wan kpano
Haters wan kpano
Dem start to Dey rant
We start to dey tono
All of a sudden now they all on me
Say na me dey make them Dey call on me
See they wish me bad
But it's not for me
All they tryna do
Is just to provoke me
But I no go gree
Na the way I Dey feel this things wey Dey blow my mind ( Wey Dey blow my mind )
And na the way I Dey see this things
Wey Dey blow my mind (Wey Dey blow my mind )
Na the way I Dey feel this things
Wey Dey blow my mind (She Dey blow my mind )
And na the way I Dey feel this girl
She Dey blow my mind. (She Dey blow my mind )
Omo if you leave I go die
Omo if you leave I go die
Omo if you leave I go Kpai aaaiii
When I no been get money
Where you been dey
Now I go paper stacking everyday
When I no been get money
Where you been dey
Now I go paper stacking everyday
Now they all on me
Say na me dey make them Dey call on me
See they wish me bad
But it's not for me
All they tryna do
Is just to provoke me
But I no go gree
Na the way I Dey feel this things wey Dey blow my mind ( wey Dey blow my mind )

Mo ni lati shanor
Mo ni lati kpano
Mo ni lati shanor shanor shanor
Mo ni lati kpano
Mo ni lati kpano
Mo ni lati Shanor (Shanor)
Ahhh e yeah
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Terrence Nwezeh
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Amar

Amar - My Mind Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Amar
Language: English
Length: 2:27
Written by: Terrence Nwezeh

Tags:
No tags yet