Back to Top

Peace & Pride Video (MV)




Performed By: Amaze KOL
Language: English
Length: 2:52
Written by: Andrew Idaewor




Amaze KOL - Peace & Pride Lyrics
Official




Lifestyle
Drive from Lagos island down to Alaba
Different pattern
Everybody just dey work for their paper
Bread on a daily
Maybe breakfast and dinner
I don't know what you hustling
Music na specialty for me oh
If you like play Sporty bet oh
But if e no work
Me i sorry sorry oh
I've got my peace and my pride
Behind the scene so much bro
Guy no dey confuse say I'm free like a bird
Them say no light for naija
But we dey shine
Shinning stars everywhere
Light my kpo make i play
Osondi owendi by osadebe
Oh my bebe
Come make we party oh bebe oh
Wetin no concern me
Wetin no concern me
I no dey put mouth
I no fit shout
Me i no dey put mouth if e no concern me oh (Hey eh oh)
I no go look face if e no concern me (Hey)
Wetin no concern me
Wetin no concern me
Me i no dey put mouth
I no dey look face
Me no come this life to suffer
So I dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make I change life for my mama
Make i change make i cross border
No surprise if I chop 7 times on a daily
What's the price what's the subtotal
Dollar rise but we still nice
God still dey bless we
When I finally get lover
We go chill for Dubai everyday na romancing
Working and chilling good combo
Gradually solving the puzzle
Everything wey i dey talk na em me i go do
Wetin no concern me
Wetin no concern me
Me i no dey put mouth
I no dey look face
Me no come this life to suffer
So I Dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make i change life for my mama
Wetin no concern
Wetin no concern
I no dey look face
I no be two face
Me no come this life to suffer
So I dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make I change life for my mama
Lifestyle
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Lifestyle
Drive from Lagos island down to Alaba
Different pattern
Everybody just dey work for their paper
Bread on a daily
Maybe breakfast and dinner
I don't know what you hustling
Music na specialty for me oh
If you like play Sporty bet oh
But if e no work
Me i sorry sorry oh
I've got my peace and my pride
Behind the scene so much bro
Guy no dey confuse say I'm free like a bird
Them say no light for naija
But we dey shine
Shinning stars everywhere
Light my kpo make i play
Osondi owendi by osadebe
Oh my bebe
Come make we party oh bebe oh
Wetin no concern me
Wetin no concern me
I no dey put mouth
I no fit shout
Me i no dey put mouth if e no concern me oh (Hey eh oh)
I no go look face if e no concern me (Hey)
Wetin no concern me
Wetin no concern me
Me i no dey put mouth
I no dey look face
Me no come this life to suffer
So I dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make I change life for my mama
Make i change make i cross border
No surprise if I chop 7 times on a daily
What's the price what's the subtotal
Dollar rise but we still nice
God still dey bless we
When I finally get lover
We go chill for Dubai everyday na romancing
Working and chilling good combo
Gradually solving the puzzle
Everything wey i dey talk na em me i go do
Wetin no concern me
Wetin no concern me
Me i no dey put mouth
I no dey look face
Me no come this life to suffer
So I Dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make i change life for my mama
Wetin no concern
Wetin no concern
I no dey look face
I no be two face
Me no come this life to suffer
So I dey hustle wella
Working my ass off Bruddah
Make I change life for my mama
Lifestyle
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Andrew Idaewor
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Amaze KOL

Tags:
No tags yet