Back to Top

Andxion - Shine Lyrics



Andxion - Shine Lyrics
Official




See see
I'm heading to my prime
24/7 me I dey on my grind
Making money
You know say no be crime
All my guys dem
Steady em de press (yeah yeah)
And I dey pray
For dey grace
If I talk
Em go say I dey craze
Many things wey I face
For this place
If no be God
Na wey I for dey
Today
My shine oh (my shine)
Nobody fit stop my shine oh
My shine (my shine)
My shine
My shine
See
My shine oh (my shine)
As my face dey show
My shoe de shine oh
My shine
My shine
My shine
See I got the money now
But you switched up on me girl
Plenty money now
And we switch up the dusse
Back inna hood
One polo
One shirt
Man em say I smell like shit
Baba God no go fail me
When I pass em must to hail me
My shine oh (my shine)
Nobody fit stop my shine oh
My shine (my shine)
My shine
My shine
See
My shine oh (my shine)
As my face dey show
My shoe de shine oh
My shine
My shine
My shine
I'm heading to my prime
24/7 me I dey on my grind
Making money
You know say no be crime
All my guys dem
Steady em de press (yeah yeah)
And I dey pray
For dey grace
If I talk
Em go say I dey craze
Many things wey I face
For this place
If no be God
Na wey I for dey
Today
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




See see
I'm heading to my prime
24/7 me I dey on my grind
Making money
You know say no be crime
All my guys dem
Steady em de press (yeah yeah)
And I dey pray
For dey grace
If I talk
Em go say I dey craze
Many things wey I face
For this place
If no be God
Na wey I for dey
Today
My shine oh (my shine)
Nobody fit stop my shine oh
My shine (my shine)
My shine
My shine
See
My shine oh (my shine)
As my face dey show
My shoe de shine oh
My shine
My shine
My shine
See I got the money now
But you switched up on me girl
Plenty money now
And we switch up the dusse
Back inna hood
One polo
One shirt
Man em say I smell like shit
Baba God no go fail me
When I pass em must to hail me
My shine oh (my shine)
Nobody fit stop my shine oh
My shine (my shine)
My shine
My shine
See
My shine oh (my shine)
As my face dey show
My shoe de shine oh
My shine
My shine
My shine
I'm heading to my prime
24/7 me I dey on my grind
Making money
You know say no be crime
All my guys dem
Steady em de press (yeah yeah)
And I dey pray
For dey grace
If I talk
Em go say I dey craze
Many things wey I face
For this place
If no be God
Na wey I for dey
Today
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Andrew Jimmy
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Andxion



Andxion - Shine Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Andxion
Language: English
Length: 2:16
Written by: Andrew Jimmy

Tags:
No tags yet