Fine boy oh ya ya ya ya ya
My heart dey beat
Kumkum cha kumkum
Cos ade bekye ama y'abete nkwasiasem
Even what you go eat
Them go talk oo
Ma wonka cos we no dey give a dem
Where we from
Where we from
W'antua a wonni
For where we from
Where we come from
Dabiaa yetwe wo ko wakyi
They no go make you go far
That be where we come from
Nti hwie hwie hwie
Sika no hwie, hwie gu yen so oo
Nti Nana Nyame hwie hwie hwie
Nhyira no hwie, hwie gu yen so oo
Ghanaian ting she a blessing
Keeps obsessing
Know I ain't messin
Take time please stop with the stressing
Feeling the boy man she won't stop texting
Getting sika
Flow got sicker
Know nuff man that's pulling on trigger
Slim waste got the maddest of figures
I ain't gunna stop till I touch 6 figures
You thinking your bad I was raised on the curb tough man you no understand am
Wanna make more sika
Get inshra
Anyway i dey
I go find am
You thinking your bad I was raised on the curb tough man you no understand am
Wanna make more sika
Get inshra
Anyway i dey
I go find am
Nti hwie hwie hwie
Sika no hwie, hwie gu yen so oo
Nti Nana Nyame hwie hwie hwie
Nhyira no hwie, hwie gu yen so oo
Baba God more blessings
For my life inside more lessons
Wey I learn so I keep on searching, stressing
So ego make more interesting
But first thing
I just dey won enjoy
Why you wanna destroy
That thing dey annoy
Commot for there my boy
Cos
Me I no get time
The only time wey I get be FaceTime
For my phone that be why I no dey waste time
I dey climb straight up to my prime
Oh yeah
We go show body everywhere we go
We go make money baba make I blow
Where we from
Where we from
W'antua a wonni
For where we from
Where we come from
Dabiaa yetwe wo ko wakyi
They no go make you go far
That be where we come from
Nti hwie hwie hwie
Sika no hwie, hwie gu yen so oo
Nti Nana Nyame hwie hwie hwie
Nhyira no hwie, hwie gu yen so oo