Back to Top

E Don Burst (feat. Reeplay, Odumodublvck & Agunna) Video (MV)

ANTIWORLDGANGSTARS - E Don Burst (feat. Reeplay, Odumodublvck & Agunna) Lyrics

E don set, alerty
E enter, e don burst

My ticket, na sure bet
E don cut, e don burst

Touch down, plug walk
Louizey, e done burst

The high grade, e too loud, if the koti smell am e don burst

Ehn, wetin you talk
E don burst, burst

Eh god, eh god
E don burst, burst
E don burst, e don burst

Play over 2.5
E play the thing with him life
Carry salary, betting all of it
Talk to me no dey cry
He lost it all e wan die
Going home to his wife
Honey welcome the kids are hungry
Shey u wan make dem kpai
U wan make dem die
We pick the highgrade
Olokpa dey h
Dem dey for check point
We took the wrong turn
I guess e don burst
Dey want to search us
My guys are boxed up
Before dey search us
We went to festus
We give am one k
Guy 1k
Collect the 1k
Collect the one k we give am 1h

They could talk at my back
I don't here what they say
Men the lord has been good
I no fit to complain
I still bad pass the guy wey dey for that corner wey dey obtain guys
If it ain't about money please do not hit me up they must pay guy
Get your mula up right you gats dey stack up if not e don burst
They keep telling me to keep it safe i'm like when the condom don burst
They no want make we dey ball, now we dey kick the ball till it burst
Abeg no dey whine me jor
Everything you see na god

Krept so black see your girley on me
Man dem came with the gang
Oh look twice, i'm not nice
When i burst up the stage its diced
Bare man think he can come out here and yarn trash
My man over there will mix that henny with your eyes
You yarn dust, your head pop
You come soft, e done burst
You look left, you look right
Your boy duck, its all right
Joker, what a wasteman
Tucking out your chain when its pay time... han
Below the knee when i see the boy the next time
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Chigbo Collins, Jibril Omaki, Ojogwu Tochukwu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Tags:
No tags yet