I swear I swear
They wan tear my shirt
But I no fit fear
The crown on my head
E no let me rest
Oh oh oh oh
I swear I swear
They wan tear my shirt
But I no fit fear
The crown on my head
E no let me rest
No competi -No competition ha
Nobody fit compete me -No competition ha
Baby no competi no competition ha
Nobody fit compete me -No competition ha
Henny in my cup never never stop yunno say me I don come (oh oloun)
Ice on my neck never never fear yunno say i no fii flop(oh my God )
No bodyyy fit block my way
Who wanto see must to pay
Turn on the radiooo na my gbedu dey burst their brain
Go ask Sylvester January-December
We Dey scatter all the place we dey burst their medulla
You know nobody better -Oluwa na my power -vip -no be regular
No competi competition
And when we enter dem go run
We Dey scatter their formation Alhamdullahi oh my God-
Bad boys don start to show say we on form
Bad girls wey dey the queue dey knock my door
Say we burst their medulla say we scatter their flows we dey burst their brain
When I enter the ring dem go know say it's game over
And I dey do my thing my way
I no dey do wetin dem say haa
No pain no gain
So I dey pray make hustle pay
And I dey do my thing my way
I no dey do wetin dem say haa
No pain no gain
So I dey pray make hustle pay
I swear I swear
They wan tear my shirt
But I no fit fear
The crown on my head
E no let me rest oooo
I swear I swear
They wan tear my shirt
But I no fit fear
The crown on my head
E no let me rest
No competi -No competition ha ha
Nobody fit compete me -No competition ha
Baby no competi no competition ha
Nobody fit compete me - no competition ha