Back to Top

ARI$tO - PAPILO Lyrics



ARI$tO - PAPILO Lyrics
Official




Papilo ai
Papilo ai
Papilo ai
Light one
Make I take am cool off
Reminiscing when we dey san siro
Underdogs done turn to a hero
Started from a dream
Now the boys balling europe
Big dreams looking small now you know
Theres no losing when you came from zero
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai ai
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai
Papilo ai
I Keep going
Won't stop
At your expense
Omo if you give up
I no dull
I go use my weapon
Am not going back forth
This be no be ping pong
Idiabalo ai
Na dem know ai
I go make my people proud papilo ai
How we got here na we know ai
Fire down am not holding back
I get dreams so I go chase am
Forward ever am not going back
All d hurdles swear I go Jump am
Jump and pass
Bush meat no go catch hunter
Na ehh
My brother
Do your best no dey look another
Ah ehh
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai ai
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai ai
Papilo ai
Getho wey we Dey football was a hustle
To get off the street you go need pass muscle
You wey no believe you go collect double
Oluwa guide me way make I no go fumble
Papilo ai
Papilo ai
Papilo ai
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Papilo ai
Papilo ai
Papilo ai
Light one
Make I take am cool off
Reminiscing when we dey san siro
Underdogs done turn to a hero
Started from a dream
Now the boys balling europe
Big dreams looking small now you know
Theres no losing when you came from zero
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai ai
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai
Papilo ai
I Keep going
Won't stop
At your expense
Omo if you give up
I no dull
I go use my weapon
Am not going back forth
This be no be ping pong
Idiabalo ai
Na dem know ai
I go make my people proud papilo ai
How we got here na we know ai
Fire down am not holding back
I get dreams so I go chase am
Forward ever am not going back
All d hurdles swear I go Jump am
Jump and pass
Bush meat no go catch hunter
Na ehh
My brother
Do your best no dey look another
Ah ehh
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai ai
Papilo ai
Make my people proud
Papilo ai ai
Papilo ai
Getho wey we Dey football was a hustle
To get off the street you go need pass muscle
You wey no believe you go collect double
Oluwa guide me way make I no go fumble
Papilo ai
Papilo ai
Papilo ai
[ Correct these Lyrics ]
Writer: NWODO OBICHUKWU
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: ARI$tO



ARI$tO - PAPILO Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: ARI$tO
Language: English
Length: 2:42
Written by: NWODO OBICHUKWU

Tags:
No tags yet