Back to Top

Agape Video (MV)

Performed By: Assorted
Language: English
Length: 3:14
Written by: Chukwuebuka Ogbonna

Assorted - Agape Lyrics
Official

Assorted dey here so
Oh baby miss you know
Labuka
Yo no no oh yeah
Girl you too fine
Your body na billion dollar oh (Chewing gum)
You sweet pass Coca-Cola and gala oh (Omalicha)
Girl you too fine
Waka na billion dollar oh
You sweet pass
Coca-Cola and gala oh (Chocolate)
I love the way you dey denge with your Kampala oh
Anybody wey go wan trespass
I swear i go para oh
Because the love you give to na agape (Eh eh agape)
Baby too good no be say dem say (Eh eh agape)
No need for vigilante (Eh eh agape)
With me your security kampe (Eh eh agape)
Baby yolo baby yolo
Today na your day oh
Not tomorrow not tomorrow
I say na today oh
Goodbye to mummy and daddy
You go follow me lole joor
Till eternity you go follow me gbele

See girl you too fine
Your body na billion dollar oh (Yo yo yo)
You sweet pass Coca-Cola and gala oh
Girl you too fine
You be million dollar oh (Yo yo yo)

Anybody wey go wan trespass i swear i go para oh

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Chukwuebuka Ogbonna
Copyright: Lyrics © CTSO MUSIC, O/B/O DistroKid

Back to: Assorted

Tags:
No tags yet