Back to Top

Heal the World Video (MV)




Performed By: ATS
Language: English
Length: 2:30




ATS - Heal the World Lyrics




Life don red
Things don change
Ile aye eje, Ile aye ogun
Hun
People sick everyday
People die everyday
Shay you no Reason
Am Say people sin everyday
The world is coming to an end
Brother don day chop brothers flesh
Corona wipe family comot. Yet
You still day there
Still day fight for domot
Life is nothing
My brother let's be truthful
Believe in your "God"
And let's Your kids believe too
Ile aye asan, Amulemofo
See Life is nothing

Nothing We bring come
Nothing we go carry go
We came empty handed
And naso we go carry go
My brother Shey
You know say nobody Holy
Waka Jeje, Dey your Dey
Abeg make you no hold me

Nothing We bring come
Nothing we go carry go
We came empty handed
And naso we go carry go
My brother Shey
You know say nobody Holy
I dey waka Jeje
Dey your Dey abeg
Make you no hold me

Wetin dey happen ??
Wetin dey Sup ??
If na your punishment
Baba God Make e Stop
Emi Omo Mekunu
I no get Food to chop
I stand with you
Baba Mimo you b my Lord oo

All I wish for
Jehovah I wanna live long
Mama in ma Crib with em
Gvng Playing PING PONG
Private School 4 my babies
Gelato on their smooth tongue
Wih my wifey from the bunk
We head to the Persian Rug

Koju Maribi Konshey ti Corona
Aisan ton trend lowo
Yii layi lo promoter
My brother stay
Safe make you sanitize
My brother stay
Safe stay Indoor

Sanitize your hand
And free your mind
These dark days soon be over
And we'll never rewind
Stay home if you can
Play your position with your fam
Pray to God often
And withdraw from people
Who always Lang

I started getting close to God
Cox I no one Die Young
Corona kills Large Volume more
Than Corolla & Honda Accord
It doesn't mean you Rich or poor
Yo go Kp or Babcock
This virus strikes a home
Like a eagle strike
A hen and baby cock
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Life don red
Things don change
Ile aye eje, Ile aye ogun
Hun
People sick everyday
People die everyday
Shay you no Reason
Am Say people sin everyday
The world is coming to an end
Brother don day chop brothers flesh
Corona wipe family comot. Yet
You still day there
Still day fight for domot
Life is nothing
My brother let's be truthful
Believe in your "God"
And let's Your kids believe too
Ile aye asan, Amulemofo
See Life is nothing

Nothing We bring come
Nothing we go carry go
We came empty handed
And naso we go carry go
My brother Shey
You know say nobody Holy
Waka Jeje, Dey your Dey
Abeg make you no hold me

Nothing We bring come
Nothing we go carry go
We came empty handed
And naso we go carry go
My brother Shey
You know say nobody Holy
I dey waka Jeje
Dey your Dey abeg
Make you no hold me

Wetin dey happen ??
Wetin dey Sup ??
If na your punishment
Baba God Make e Stop
Emi Omo Mekunu
I no get Food to chop
I stand with you
Baba Mimo you b my Lord oo

All I wish for
Jehovah I wanna live long
Mama in ma Crib with em
Gvng Playing PING PONG
Private School 4 my babies
Gelato on their smooth tongue
Wih my wifey from the bunk
We head to the Persian Rug

Koju Maribi Konshey ti Corona
Aisan ton trend lowo
Yii layi lo promoter
My brother stay
Safe make you sanitize
My brother stay
Safe stay Indoor

Sanitize your hand
And free your mind
These dark days soon be over
And we'll never rewind
Stay home if you can
Play your position with your fam
Pray to God often
And withdraw from people
Who always Lang

I started getting close to God
Cox I no one Die Young
Corona kills Large Volume more
Than Corolla & Honda Accord
It doesn't mean you Rich or poor
Yo go Kp or Babcock
This virus strikes a home
Like a eagle strike
A hen and baby cock
[ Correct these Lyrics ]

Back to: ATS

Tags:
No tags yet