Back to Top

AyoMaff - Find Money Lyrics



AyoMaff - Find Money Lyrics




[ Featuring Zerry DL ]

Ayo
Ayo Maff!
Say warawara
Lorilẹ o di go-

[ ZerryDL]
Me and all my guys, we dey find money (Ge ge)
We dey find money (Ge ge)
We dey find money (Say, say)
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (Aje)

[Ayo Maff, ZerryDL]
This shit is divine, I cannot deny
Oh will you be mine?
Oh I will see you in the night
I dey hustle for the money
Dem dey laugh me
E no funny
Joy comes in thе morning
I have been missing my mommy
Monday to Sunday, outside for my daily 2K
I go take again
I dеypray make sapa no show face
CC load the CC
No jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
DND no VC, I am busy baby

[ZerryDL]
Me and all my guys we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere wey belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (Wahala)

[X-Project, Ayo Maff]
Lorilẹ o di gobe
Lori, lorilẹ o di gobe (Aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe (Aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe

[ZerryDL, Ayo Maff]
Milligram, 100 milligram
For the money, I move like a criminal
Who be that nigga?
Who be that nigga?
Wey wan taste am, tell am say I too bitter, ehh
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
I chase my bag, on God
Nobody dey when I dey my dey (Escobar)

[ZerryDL]
Me and all my guys, we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money

[Ayo Maff, ZerryDL]
Lori, lori
Lorilẹ o di gobe
O nja mi laya (O di gobe)
O n ja mi laya
Up, up, wey kolo mana
Na you take my bandana
Bill Gates dey find money
Zerry dey find money
Don't depend on me
'Cause all of us dey find money
Ayo Maff dey find money
Aza man dey find money
You too dey beg money, urgent 2K
You sef go find money
Sisi ologe, o n ja mi laya o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

Ayo
Ayo Maff!
Say warawara
The land has become go-

[ZerryDL]
Me and all my guys, we are looking for money (Ge ge)
We are looking for money (Ge ge)
We are looking for money (Say, say)
Anywhere the stomach faces, we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money (Aje)

[Ayo Maff, ZerryDL]
This shit is divine, I cannot deny
Oh will you be mine?
Oh I will see you in the night
I am hustling for the money
They are laughing at me
It's not funny
Joy comes in the morning
I have been missing my mommy
Monday to Sunday, outside for my daily 2K
I will take again
I am praying that poverty does not show up
CC load the CC
No jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
DND no VC, I am busy baby

[ZerryDL]
Me and all my guys we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money
Anywhere the stomach faces, we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money (Wahala)

[X-Project, Ayo Maff]
The land has become gobe
On it, the land has become gobe (Aje)
Tell the girl who is a rich girl to lift her waist (Aje)
Tell the girl who is a rich girl to lift her waist

[ZerryDL, Ayo Maff]
Milligram, 100 milligram
For the money, I move like a criminal
Who is that guy?
Who is that guy?
Who wants to taste it, tell him I am too bitter, ehh
Child of wealth, I receive blessings, my head is blessed
Child of wealth, I receive blessings, my head is blessed
I chase my bag, on God
Nobody is there when I am in my zone (Escobar)

[ZerryDL]
Me and all my guys, we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money
Anywhere the stomach faces, we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money

[Ayo Maff, ZerryDL]
On the streets, it is difficult
In the country, it is hard
She is causing me trouble (It is difficult)
She is causing me trouble
Up, up, with no madness
You took my bandana
Bill Gates is looking for money
Zerry is looking for money
Don't depend on me
Because we are all looking for money
Ayo Maff is looking for money
Aza man is looking for money
You beg for money too much, urgent 2K
You too will find money
Lady, you are troubling me
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ayo
Ayo Maff!
Say warawara
Lorilẹ o di go-

[ ZerryDL]
Me and all my guys, we dey find money (Ge ge)
We dey find money (Ge ge)
We dey find money (Say, say)
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (Aje)

[Ayo Maff, ZerryDL]
This shit is divine, I cannot deny
Oh will you be mine?
Oh I will see you in the night
I dey hustle for the money
Dem dey laugh me
E no funny
Joy comes in thе morning
I have been missing my mommy
Monday to Sunday, outside for my daily 2K
I go take again
I dеypray make sapa no show face
CC load the CC
No jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
DND no VC, I am busy baby

[ZerryDL]
Me and all my guys we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere wey belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money (Wahala)

[X-Project, Ayo Maff]
Lorilẹ o di gobe
Lori, lorilẹ o di gobe (Aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe (Aje)
Ẹ sọ fun sisi ologe koya f'aya gbe

[ZerryDL, Ayo Maff]
Milligram, 100 milligram
For the money, I move like a criminal
Who be that nigga?
Who be that nigga?
Wey wan taste am, tell am say I too bitter, ehh
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
Ọmọ owo mo gba kaluba, ori ba mi se
I chase my bag, on God
Nobody dey when I dey my dey (Escobar)

[ZerryDL]
Me and all my guys, we dey find money
We dey find money
We dey find money
Anywhere belle face, we dey find money
We dey find money
We dey find money

[Ayo Maff, ZerryDL]
Lori, lori
Lorilẹ o di gobe
O nja mi laya (O di gobe)
O n ja mi laya
Up, up, wey kolo mana
Na you take my bandana
Bill Gates dey find money
Zerry dey find money
Don't depend on me
'Cause all of us dey find money
Ayo Maff dey find money
Aza man dey find money
You too dey beg money, urgent 2K
You sef go find money
Sisi ologe, o n ja mi laya o
[ Correct these Lyrics ]
English

Ayo
Ayo Maff!
Say warawara
The land has become go-

[ZerryDL]
Me and all my guys, we are looking for money (Ge ge)
We are looking for money (Ge ge)
We are looking for money (Say, say)
Anywhere the stomach faces, we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money (Aje)

[Ayo Maff, ZerryDL]
This shit is divine, I cannot deny
Oh will you be mine?
Oh I will see you in the night
I am hustling for the money
They are laughing at me
It's not funny
Joy comes in the morning
I have been missing my mommy
Monday to Sunday, outside for my daily 2K
I will take again
I am praying that poverty does not show up
CC load the CC
No jersey balling for every season baby
7 days no sleeping
DND no VC, I am busy baby

[ZerryDL]
Me and all my guys we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money
Anywhere the stomach faces, we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money (Wahala)

[X-Project, Ayo Maff]
The land has become gobe
On it, the land has become gobe (Aje)
Tell the girl who is a rich girl to lift her waist (Aje)
Tell the girl who is a rich girl to lift her waist

[ZerryDL, Ayo Maff]
Milligram, 100 milligram
For the money, I move like a criminal
Who is that guy?
Who is that guy?
Who wants to taste it, tell him I am too bitter, ehh
Child of wealth, I receive blessings, my head is blessed
Child of wealth, I receive blessings, my head is blessed
I chase my bag, on God
Nobody is there when I am in my zone (Escobar)

[ZerryDL]
Me and all my guys, we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money
Anywhere the stomach faces, we are looking for money
We are looking for money
We are looking for money

[Ayo Maff, ZerryDL]
On the streets, it is difficult
In the country, it is hard
She is causing me trouble (It is difficult)
She is causing me trouble
Up, up, with no madness
You took my bandana
Bill Gates is looking for money
Zerry is looking for money
Don't depend on me
Because we are all looking for money
Ayo Maff is looking for money
Aza man is looking for money
You beg for money too much, urgent 2K
You too will find money
Lady, you are troubling me
[ Correct these Lyrics ]

Back to: AyoMaff



AyoMaff - Find Money Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: AyoMaff
Featuring: Zerry DL
Genre(s): Afrobeats
Released: November 29th, 2024
Year: 2024

Tags:
No tags yet