Uhn Uhn
Ahn na na na
AZIENLOMO
This is the way, that i'm feeling right now... ELEDA MI HOW FAR
This is the way... That i'm feeling right now
This is the way that i'm feeling right now, ELEDA MI HOW FAR
I no won see my friends make i sa wo Koro
Oya je ka SORO ye
This is the way that i'm feeling right now, ELEDA MI HOW FAR
I no won see my friends make i sa wo Koro
Oya je ka SORO ye
Shay if i, do this MUSIC... Shey i go blow
Shay if i, drop this EP... Shey e go go faraway
Shay e go cut across many countries many states
Shay i go get the glory & Fame
Shay if i, do this business... Shay e go grow
Shay i go get the profit and get the gain
Shay i go get money, pass Dangote
I really wanna know and that's why i'm asking you
Oh my Lord o
Oh my GOD oh
I just want to be successful, ma je nse ru egbe mi laye
Oh my Lord o
Oh my GOD o oh
Jowo dakun fun mi se
Jowo je nri temi se laye
Oh lord o
Oh lord of mercy
Oh yeah eh
Shay if i, ask this question
Shay u no go vex
Wetin man go do to stand out and the best
But e no really matter sef, if i be the best
Cos the world go still do without the best... You know say
I just wanna take care of my papa and my family
I just wanna take care of my friends wey bin dey with me
Steady on my Grind too much hustling and bustling
Cos everybody know say e no easy
What is the essence of love without money... oh Lord
Wetin your girlfriend gain if she no joli... Oh yeah eh
See dis life omo sef e no funny
Na ur Grace fit make man Great
BABA bless me with that GRACE oh lord
This is the way that I'm feeling right now, ELEDA MI HOW FAR
This is the way, that I'm feeling right now...