Back to Top

Azzydee - Nothing To Offer (feat. Enitxn) Lyrics

Azzydee - Nothing To Offer (feat. Enitxn) Lyrics
Official

Oh uh oh
Hnm hnm hnm yeah yeah yeah
Stereo on the mix
Azzydee Emi noni
Man was broke so bad I get nothing to offer my family
No be till infinity
This life nah vanity
Aye yii o pe meji
Woni pe kin d'ogbon si yeah
Mama ni kinma sare say nah turn by turn
T'everything ba d'ojuru make I call on God
'Cause I no get paycheck and it's not my fault
Nkan ti maami maje that is all I want
All I'm working for
Awon niggah mi man so wipe
No dey dull ham no be today
Dem no chase me mo kon sare
Me wan make ham lo jen sanle
Everybody dey find muller
Eni l'ori koni fila
Eni lese koni bata
You wish me bad e no matter ahhhh
Say my mummy no get and my daddy no get
Me no wan be like them nah reason I dey use sense
'Cause I get nothing to offer
One day me go run town
Feeling like I'm lost now
Oluwa take control now
I know say one day e go be
I pray to God and I believe
Say i go receive all the blessings that I seek o lord
My papa no get ni mose tepa mo'se
I make hays on sunny days I keep it hundred hundred
Omo toni kole pagon mati ko mansion
Keep the blessings coming to me one by one
Coming one by one
Eni lori koni fila
Eni lese koni bata
Emi lori moni fila
Gudu meje yaya mefa
Hoping for the better
Hoping for the better
Kama rogun sapa got me working for my cheddar
Say my mummy no get and my daddy no get
Me no wan be like them nah reason I dey use sense
'Cause I get nothing to offer
One day me go run town
Feeling like I'm lost now
Oluwa take control now
Oh oh oh
People no geti two head
Me i no like this stress
Sometimes I am depressed
Cos e no easy outchea
A kon fi werey port eh
Me no listen to their nonsense
Their nonsense
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Rufai Oladimeji
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Azzydee

Azzydee - Nothing To Offer (feat. Enitxn) Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Azzydee
Language: English
Length: 2:42
Written by: Rufai Oladimeji

Tags:
No tags yet