Back to Top

Rush Video (MV)

Barzini - Rush Lyrics

Yea!

Nawa oh

King Barz

Can't seem to get past the fact that we failing though
Who gives a f**k see omotena if they hating so?
I know you tired and you stressing, we could take it slow
Let's take it back, back to when we used to play tinko
I catch myself semi wishing it was so simple
Girl I for love you until your face go dey show wrinkles
Our story for be like the type dem go show people
But you be silly cuz ihe ichogha wu oringo
The type of drink I had today it make me reminisce
My ride or die today but now we turn to enemies
We raising issues and she charging me with felonies
I tried to reason but she talk sey she be feminist
I'm like

I could be your ride or die
Our loving no go kpai
Baby make we no go rush
Baby make we no go loss
Tada dada da da da
I could be your ride or die
Our loving no go kpai
Baby make we no go rush Jeje oh
Yes oh we dey ball for the country
Even though enemies wan stop we
In our continent they like our company
But e no finish e no finish e no finish

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Micheal Chukwudi Nwachukwu, Nwobodo Amechi David, Syn X
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Barzini

Tags:
No tags yet