Back to Top

Bils - Looku Lyrics



Bils - Looku Lyrics
Official




I remember when I never blow
Pockets need e p.o.p
Mans was looking broke o
Mans was looking funny like joke
Now the girls tongolo, because na me be the koko
Enemies dey grab me for my throat
E be like film because na dem wey con dey choke o
When I move
Dey want to grab me for my coat
Dem no see me, I don turn to Usain bolt o
My brother looku
Looku, No be joke o
Your brother dey eye poko
I'm telling you the coko
Coko
No go f*ck up
F*ck up be joke o
Dey looku, looku road o
I'm telling you the coko
Coko
My brother looku
Looku, no be joke o
Your brother dey eye poko
I'm telling you the coko
Coko
No go f*ck up
F*ck up be joke o
Dey looku, looku road o
I'm telling you the coko
Coko ayy
My mama pray
Mama pray
Mama pray for me
Enemies they
Run away
Runaway from me
My mama pray
Mama pray
Mama pray for me
Enemies they
Run away
Runaway from me
Many blessings for me
Follow
Mama prayer follow me
Follow
All the girls dey follow me
Follow me
If you hate unfollow me
Follow
Before dem say dem no know me
Dont know
Now dem wona follow me
Follow
Many blessings for me
Follow
Mama prayer follow me
Follow
My mama pray
Mama pray
Mama pray for me
Enemies they
Run away
Runaway from me
My mama pray
Mama pray
Mama pray for me
Enemies they
Run away
Runaway from me
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I remember when I never blow
Pockets need e p.o.p
Mans was looking broke o
Mans was looking funny like joke
Now the girls tongolo, because na me be the koko
Enemies dey grab me for my throat
E be like film because na dem wey con dey choke o
When I move
Dey want to grab me for my coat
Dem no see me, I don turn to Usain bolt o
My brother looku
Looku, No be joke o
Your brother dey eye poko
I'm telling you the coko
Coko
No go f*ck up
F*ck up be joke o
Dey looku, looku road o
I'm telling you the coko
Coko
My brother looku
Looku, no be joke o
Your brother dey eye poko
I'm telling you the coko
Coko
No go f*ck up
F*ck up be joke o
Dey looku, looku road o
I'm telling you the coko
Coko ayy
My mama pray
Mama pray
Mama pray for me
Enemies they
Run away
Runaway from me
My mama pray
Mama pray
Mama pray for me
Enemies they
Run away
Runaway from me
Many blessings for me
Follow
Mama prayer follow me
Follow
All the girls dey follow me
Follow me
If you hate unfollow me
Follow
Before dem say dem no know me
Dont know
Now dem wona follow me
Follow
Many blessings for me
Follow
Mama prayer follow me
Follow
My mama pray
Mama pray
Mama pray for me
Enemies they
Run away
Runaway from me
My mama pray
Mama pray
Mama pray for me
Enemies they
Run away
Runaway from me
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Daniel Oshodi-Alagoa
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Bils



Bils - Looku Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Bils
Language: English
Length: 2:42
Written by: Daniel Oshodi-Alagoa

Tags:
No tags yet