Back to Top

Blaq Jerzee - One Leg Up Lyrics

Blaq Jerzee - One Leg Up Lyrics
Official

[ Featuring Tekno ]

Alakwa
Position
Eyemeeh
Ooh ooh eyemeeh oh
Ooh ooh eyemeeh oh
Ooh ooh eyemeeh

Dem wan kill person hmm
They never learn their lesson hmm
Since say na Oluwa wey dey bless me hmm
Ayy hmm
Don't stress me (Don't stress me)
Make I live my life ah hmm
Nwanyi Ocha biko yemu lighter hmm
Make I smoke my igbo oh oh
Make I smoke my marijuana huhn

Ayy one leg up (Bend low shey you see say time no dey)
Two leg up (Bend low shey you see say time no dey)
Three leg up (Bend low shey you see say time no dey)
Four leg up (Bend low shey you see say time no dey)

Shabalala abi Balotelli say nobody go contest oh
Even Lukaku no go fit calcu' if you see baby Loveth oh
C Ronaldo no go score for your net na me dey play the defense oh
I play my shot like a Sunday Oliseh baby no more rebound oh
Oni jen gb'enu si jen lala kula yeah yeah
If you sabi balance show me some stamina yeah yeah
Ewo boshey duro tan lai wo America oh yeah yeah
And I wanna play your league like a La Liga

One leg up (Bend low shey you see say time no dey)
Two leg up (Bend low shey you see say time no dey)
Three leg up (Bend low shey you see say time no dey)
Four leg up (Bend low shey you see say time no dey)

Make I live my life ah
Nwanyi Ocha biko yemu lighter (Ina ku ina ku ina ku)
Make I smoke my igbo yeah yeah
Make I smoke my marijuana (Marijuana marijuana marijuana)

One leg up (Bend low)
Two leg up (Bend low)
Three leg up (Bend low shey you see say time no dey)
Four leg up (Bend low)

You see see see huhn
My people jam (Jam jam)
See dem dey whine (Whine whine)
Ayy they want to (Jam jam)
See dem dey (Whine whine)
Don't stress me
Don't stress me
Don't stress me

Bend low shey you see say time no dey
Bend low shey you see say time no dey
Bend low shey you see say time no dey
Bend low shey you see say time no dey
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Okhuofu Isaih Oshoriameh, Augustine Miles Kelechi
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: Blaq Jerzee

Blaq Jerzee - One Leg Up Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Blaq Jerzee
Featuring: Tekno
Length: 3:16
Written by: Okhuofu Isaih Oshoriameh, Augustine Miles Kelechi

Tags:
No tags yet