Back to Top

One Leg Up [Album] Video (MV)

Blaq Jerzee - One Leg Up [Album] Lyrics
Official

[ Featuring Tekno ]

Alakwa iyo
Position
Eyemeeh
Ooh ooh eyemeeh oh
Ooh ooh eyemeeh oh
Ooh ooh eyemeeh

Dem wan kill person hmm
They never learn their lesson hmm
See say na Oluwa wey dey bless me hmm
Ayy hmm
Don't stress me don't stress me
Make I live my life ah hmm
Nwanyi ocha biko yemu lighter hmm
Make I smoke my igbo oh oh yo
Make I smoke my marijuana huhn

Ayy one leg up you must bend low shey you see say time no dey
Two leg up you must you must bend low shey you see say time no dey
Three leg up you must you must bend low shey you see say time no dey
Four leg up you must you must bend low shey you see say time no dey

Shabalala abi Balotelli say nobody go contest oh
Even Lukaku no go fit calcu' if you see baby Loveth oh
C Ronaldo no go score for your net na me dey play the defense oh
I play my shot like a Sunday Oliseh baby no more rebounce oh

Oni jen gb'enu si jen lala kula yeah eah
If you sabi balance show me some stamina yeah yeah
Ewo bo shey duro tan lai wo America oh yeah yeah
And I wanna play your league like a La Liga

One leg up you must bend low shey you see say time no dey osambebe kwe kuron'be elekuele
Two leg up you must you must bend low shey you see say time no dey warobodo warobo finger
Three leg up you must you must bend low shey you see say time no dey wonle kpa ginger never never never never never never

Make I live my life ah
Nwanyi ocha biko yemu lighter ina ku ina ku ina ku
Make I smoke my igbo yeah yeah
Make I smoke my marijuana marijuana marijuana marijuana

One leg up you must bend low mogbe
Two leg up you must you must bend low
Three leg you must you must up bend low shey you see say time no dey
Four leg up you must you must bend low
You see see see huhn
My people jam jam jam
See dem dey whine whine whine
Ayy they want to jam jam
See dem dey whine whine

Don't chase me don't chase me don't chase me don't stress me no no

You must bend low shey you see say time no dey
I wanna wanna wanna wanna you must bend low shey you see say time no dey
One leg up bend low shey you see say time no dey
One leg up I wanna wanna wanna wanna you must bend low shey you see say time no dey
Position
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Okhuofu Isaih Oshoriameh, Augustine Miles Kelechi
Copyright: Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Back to: Blaq Jerzee

Tags:
No tags yet