Back to Top

Blesd - Divine (feat. Gabstine) Lyrics



Blesd - Divine (feat. Gabstine) Lyrics




Elle Elle Elle
Ella be my Elle
Shawty make I give you belle
Baby make you come hmm
Shawty say my Love is your Love yeah
She play my head like a Tom drum
Your body bad with your bom bom Girl
At the same time be my call of Girl
Steady looking at your pictures Yeah
This your body make me sing Song yeah
No be Love song Na your Song Girl
And I like carry you go Tiktok Girl

Girl Your Body na Divine Hmm
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Girl Your Body na Divine Ohh
Would you be my Girl
Would you be my
Would you be my Girl

Ginger Me oh
Ginger Me oh
This your body e Dey Ginger me oh
Baby Come Make you chop Money oh
Baby come chop my Body oh
Oya come make we rotate
Shawty anything wey want it
I like your style and your low waist
With that your biggi Backer me I no fit to wait oh

Filo, Fido sef want dey with me
I no want who go give me bad energy
Me I just want Dey with you Honey
Baby come make you chop all my money

Filo, Fido sef want dey with me
I no want who go give me bad energy
Me I just want Dey with you Honey
Baby come make you chop all my money

Girl Your Body na Divine Hmm
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Girl Your Body na Divine Ohh
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Would you be my Girl

Elle Elle Elle
Ella be my Elle
Shawty make I give you belle
Baby make you come hmm
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Elle Elle Elle
Ella be my Elle
Shawty make I give you belle
Baby make you come hmm
Shawty say my Love is your Love yeah
She play my head like a Tom drum
Your body bad with your bom bom Girl
At the same time be my call of Girl
Steady looking at your pictures Yeah
This your body make me sing Song yeah
No be Love song Na your Song Girl
And I like carry you go Tiktok Girl

Girl Your Body na Divine Hmm
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Girl Your Body na Divine Ohh
Would you be my Girl
Would you be my
Would you be my Girl

Ginger Me oh
Ginger Me oh
This your body e Dey Ginger me oh
Baby Come Make you chop Money oh
Baby come chop my Body oh
Oya come make we rotate
Shawty anything wey want it
I like your style and your low waist
With that your biggi Backer me I no fit to wait oh

Filo, Fido sef want dey with me
I no want who go give me bad energy
Me I just want Dey with you Honey
Baby come make you chop all my money

Filo, Fido sef want dey with me
I no want who go give me bad energy
Me I just want Dey with you Honey
Baby come make you chop all my money

Girl Your Body na Divine Hmm
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Girl Your Body na Divine Ohh
Would you be my Girl
Would you be my Girl
Would you be my Girl

Elle Elle Elle
Ella be my Elle
Shawty make I give you belle
Baby make you come hmm
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Stephen Ufuomo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Blesd



Blesd - Divine (feat. Gabstine) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Blesd
Language: English
Length: 2:09
Written by: Stephen Ufuomo

Tags:
No tags yet