Back to Top

Je Ko Mo Video (MV)




Performed By: BM Casso
Length: 2:25
Written by: Tochukwu Uzokwe




BM Casso - Je Ko Mo Lyrics
Official




Ehh ehhhhh
Jor mor
Jor mor
Jor mor
Na so
BadManTing yeah yeah
Badman Casso
Je ko mo
Echo
This one na ebano
They say the money talk oo
Kilon sor
Me I no dey hear them kilon sor
I come through everybody know wassur
Baby
Who you wan dey denge for?
They say the money talk oo kilon sor o
Me I no dey hear them
Kilon sor o
Baby go downnn
Move your body
Girl I'm liking how you moovvee
Hit the floor now
No dey dull me
Move your body to my grooovee
I no come here to dey count bridgeee
I be guy wey too sabi
And when you move the way you moving
Girl your going home with meee
You gimme something
You get something
I chop and you chop oo na normal thing
You gotta come cleeann
Gotta comeee clean
No dey play me
No dey play eh eh ehh
Ofieshe lu ayakata
Ofieshe han?
Ayataka
Ofinkan lu
Ayakata
Ofieshe fieshe fieshe
Badman Casso
Je ko mo
Echo
This one na ebano
They say the money talk oo
Kilon sor
Me I no dey hear them
Kilon sor
I come through everybody know wassur
Baby
Who you wan dey denge for?
They say the money talk oo kilon sor o
Me I no dey hear them
Kilon sor o
They want to playyyy me
They want to test my knowledge eh
They want to cassttt me
They want to drain my energy
But I dey puuusshh gan
I gats feeeeed my family
And baba God e say e don sure
F the pressure
Odi dan dan
Yes I don come
Tell me wassur
They gave me one chance e
See the outcome
No dey like form
Where the right form
Make I sign am
I need my million
Where the shorties them make we go
Oya jubadi ja ma roll
Call them shorties them make we go eh
E ma je ogede e ma yooo
E de ma yo
E tun ma jo
E ma gbe body e ma shayo
E de ma yo
E tun ma jo
E ma gbe body e ma shayo eh eh ehh
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Ehh ehhhhh
Jor mor
Jor mor
Jor mor
Na so
BadManTing yeah yeah
Badman Casso
Je ko mo
Echo
This one na ebano
They say the money talk oo
Kilon sor
Me I no dey hear them kilon sor
I come through everybody know wassur
Baby
Who you wan dey denge for?
They say the money talk oo kilon sor o
Me I no dey hear them
Kilon sor o
Baby go downnn
Move your body
Girl I'm liking how you moovvee
Hit the floor now
No dey dull me
Move your body to my grooovee
I no come here to dey count bridgeee
I be guy wey too sabi
And when you move the way you moving
Girl your going home with meee
You gimme something
You get something
I chop and you chop oo na normal thing
You gotta come cleeann
Gotta comeee clean
No dey play me
No dey play eh eh ehh
Ofieshe lu ayakata
Ofieshe han?
Ayataka
Ofinkan lu
Ayakata
Ofieshe fieshe fieshe
Badman Casso
Je ko mo
Echo
This one na ebano
They say the money talk oo
Kilon sor
Me I no dey hear them
Kilon sor
I come through everybody know wassur
Baby
Who you wan dey denge for?
They say the money talk oo kilon sor o
Me I no dey hear them
Kilon sor o
They want to playyyy me
They want to test my knowledge eh
They want to cassttt me
They want to drain my energy
But I dey puuusshh gan
I gats feeeeed my family
And baba God e say e don sure
F the pressure
Odi dan dan
Yes I don come
Tell me wassur
They gave me one chance e
See the outcome
No dey like form
Where the right form
Make I sign am
I need my million
Where the shorties them make we go
Oya jubadi ja ma roll
Call them shorties them make we go eh
E ma je ogede e ma yooo
E de ma yo
E tun ma jo
E ma gbe body e ma shayo
E de ma yo
E tun ma jo
E ma gbe body e ma shayo eh eh ehh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Tochukwu Uzokwe
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: BM Casso

Tags:
No tags yet