Backward never, forward ever, backward backward backward never
+
Backward never, forward ever, backward backward backward never
+
Backward never, forward ever, backward backward backward never
+
Backward never, forward ever, backward backward backward
+
Hmm Omo you see my life na the kind one, I no get time for gratification
+
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination
+
Mo mo pe inu ma n bii won, anytime when they see us
+
Lese kese la ma n le won, una dey joke, I'm serious
+
Omo na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG
+
Him no like story be like e money o
+
As if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o na me dey run P
+
Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me
+
Na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG (Cali)
+
Him no like story he like e money o
+
As if you know me (gbo mi)
+
Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o)
+
Na me dey run P, baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me
+
Kor kor kor, it's the captain the commodore
+
I dey use all my full senses and I dey use all of my opolo
+
Sound it let them know I'm a son of God, from the south side you sabi now
+
While some may hate on my preferences they cannot deny say
+
Me I sabi gan, I sabi gan
+
I been active, I've been at this, fun Odun meje
+
Hire powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje
+
Who get this? Let me trash it
+
Dem no sabi play
+
Make I romance your woman
+
I'm feeling like I'm Omah lay Omo you see my life na the kind one
+
I no get time for gratification
+
Na big money wey I siphon, that one no come be abomination mo mo pe inu ma n bii won
+
Anytime when they see us
+
Lese kese la ma n le won, una dey joke, I'm serious
+
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
+
I'm smoking OG (ori lo yo mi)
+
Him no like story he like e money o
+
As if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o
+
Na me dey run P, baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me
+
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG (Cali)
+
Him no like story he like e money o as if you know me (gbo mi)
+
Cause my ex girlfriend too like soji o (say na Soji o)
+
Na me dey run P
+
Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me
+
Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo)
+
I'm smoking OG (ori lo yo mi)
+
Him no like story he like e money o as if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o
+
Na me dey run P, baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me
+



