Back to Top

Boddhi Satva - Lagos Vibes Lyrics

Boddhi Satva - Lagos Vibes Lyrics

Woyi Woyi wo!

Everytime you call me
Say nah new story
Say she want to follow,tell her leave story.
Say she like a boy wey come from EKO(Lagos.
Say she want to follow me Chop ekan ni
Say she want to follow wear the Polo
Me I carry babe go
Now she tell me kosori
Say tonight say make the girl come
Pull up in a benza
You body just Dey move ooo
Make me wanna give you benza
Your body done' good,I go give you Helicopter.
The way you just Dey move.
See I go call boddhisatva

Inna the bom bom
Issa function .
Mr Mr fantastic
Carry bom bom

I want to touch,call a lot of freaky girls wey Dey for club (x2)

Chorus
Her body Dey move and she need something ehh
You better sing song babe oo
Nah Lagos things,Suzuki
Nah Lagos story oo.
Nah EKo you Dey,oya gbe body.
You never see somebody ooo.
Nah Lagos things
Nah Lagos story oo.
Hey,anything I do
I do
People dem be calling me a fool.
Aha ehh
Say nah for EKO I knew you.
I know you
Then you had to leave a life of true.
Aha ehh.
A lot of girls don plenty come.
Say she want to follow me EKo ni oo.
People don Dey begin dey un
Say she never seen a kinda guy wey Dey EKo ni .

Shokoribobo o!
You never see somebody ooo.
Nah Lagos things
Nah Lagos story oo.

Shebi nah you!you
Nah you I won chop
Nah you I won love
Nah you I won touch

Say you!!
Telling me things I won sort
Your body just soft
Uhh ha!

Say Her body just Dey confirmer
Say your body make man go Gaga
The way you moving body
Don make man sa!
The way you make body

Shokoribobo oo
You never see somebody ooo.
Nah Lagos things
Nah Lagos story oo.

Inna the bom bom
Issa function .
Mr Mr fantastic
Carry bom bom
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Joj, Georges Godwin
Copyright: Lyrics © BMG Rights Management

Back to: Boddhi Satva

Boddhi Satva - Lagos Vibes Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Boddhi Satva
Length: 3:21
Written by: Joj, Georges Godwin

Tags:
No tags yet