Back to Top

Bowale - Boogie Down (feat. Minz) Lyrics

Bowale - Boogie Down (feat. Minz) Lyrics
Official

My girl
You shine bright like a diamond
I no fit to lie
My padis dem say you be the right one
Say na why I dey manya for your matter
Manya for your matter
Say na why I dey craze for your waist o
Craze for your waist o
Otu bebe sile
She shaking it up say no one can test
My girl bad pass
She do the dutty whine for me (Uhh na na)
Shebi ibadi ni jo wa
Sha ni jo wa
Shebi apo sha lowo wa
Sha lowo wa
Jejely jejely
She feeling my flow
Way wey she dey whine whine on the dance floor
Ahhhh ahhhh ahhhhh ehhhhh
I tell her bad girl make I come to your city
And we could boogie down boogie down
It's alright you could call your friends around
We could paint the town
Any color now
Anything you want we go turn up on the town
Otu bebe sile
She shaking it up say no one can test
My girl bad pass
She do the dutty whine for me (Uhh na na)
Shebi ibadi ni jo wa
Sha ni jo wa
Shebi apo sha lowo wa
Sha lowo wa
Baby baby make I put a smile on your pretty face
Nah go make you sad only make you have joy
People dem go hate dem go talk about we
Cos we steady rising above the noise
No be say na whining
You dey motivate me
And you inspire me
To be a better man
Be the better man
Perfect gentleman
Baby for your love
You give me love no be koni koni love (Oh na)
I want a kiss o baby just wanna hug (Brr bang)
Don't wanna fight but for you I go to war (Oh)
Because I love you now
Wanna protect you now
I'll be your soldier
Baby I'll be your fighter
You give me ginger
Baby I no surrender (Brr bang)
Iwo lokon mi yan
Mi o de gbo telegan se
Otu bebe sile
She shaking it up say no one can test
My girl bad pass
She do the dutty whine for me (Uhh na na)
Shebi ibadi ni jo wa
Sha ni jo wa
Shebi apo sha lowo wa
Sha lowo wa
Sha na jo lo
Moni sha ma jo lo ooo
O baby
Sha ma jo lo
Moni sha ma jo lo oooo
Orente
Kan ma lo de be
Kan ma lo de be
Aya wa ni
Kan ma lo de be
Kan ma lo de be
Aya wa ni
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adebowale Adelegan, Damilola Aminu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Bowale

Bowale - Boogie Down (feat. Minz) Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet