Back to Top

Boy Toff - Believer's Lyrics



Boy Toff - Believer's Lyrics
Official




My g's too dey halla o
Say I get many songs
And the smoke very long
Anytime wey you come
We dey para o
Them be like men's too hot
And the girls too dey hot
Every time be like
Gun dem dey fire o
Everyday be like the yawa o
Stay on check like barawo
I get many people wey dey hala o
On God oh.
I give them sauce & the energy
They too dey gbadun the melodies
They b like Toff komaselomi
I no Dey see all my frenemies
And all the girls just dey follow me
From ibiza
Down to korea
Massive deliver
Fun awon Believer's
From Ibiza
Down to Korea
We got 'Em chiver,
Fun awon Believer's
Omoba jeka gbadun lor
Dey too dey mad
Cos dem kolo gan
I no dey mind cos mio ri won
Won le wonba
Bera labijan
Oti di giran
Awon eleyi won gbo Nan nkan
Oti pe gboro gan lataye jomape
Oh baby hold something
Bawo loshey maje
Oya put it down low
Omo bosemaje
Make you come to bando
Jeka jolo gbafe
On God!
Every song I drop Is on board
Rocking versace & tom ford
People concur
Get dem busy like sean paul
Tell them boys
Make dem comput It's Sort
Oh God o
See them pull up in a lambo
See the convo
All my g's on click clack
With thumbs o
Tell 'em say I shina rambo
No dull o
We ain't playing with this combo So no dumbo.
I give them sauce & the energy
They too dey gbadun the melodies
They b like Toff komaselomi
I no dey see all my frenemies
And all the girls just dey follow me
From ibiza
Down to korea
Massive deliver
Fun awon Believer's
From Ibiza
Down to Korea
We got 'Em chiver,
Fun awon Believer's
Oh God o
See them pull up in a lambo
See the convo
All my g's on click clack
With thumbs o
Tell 'em say i shina rambo
No dull o
We ain't playing with this combo
So no dumbo
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




My g's too dey halla o
Say I get many songs
And the smoke very long
Anytime wey you come
We dey para o
Them be like men's too hot
And the girls too dey hot
Every time be like
Gun dem dey fire o
Everyday be like the yawa o
Stay on check like barawo
I get many people wey dey hala o
On God oh.
I give them sauce & the energy
They too dey gbadun the melodies
They b like Toff komaselomi
I no Dey see all my frenemies
And all the girls just dey follow me
From ibiza
Down to korea
Massive deliver
Fun awon Believer's
From Ibiza
Down to Korea
We got 'Em chiver,
Fun awon Believer's
Omoba jeka gbadun lor
Dey too dey mad
Cos dem kolo gan
I no dey mind cos mio ri won
Won le wonba
Bera labijan
Oti di giran
Awon eleyi won gbo Nan nkan
Oti pe gboro gan lataye jomape
Oh baby hold something
Bawo loshey maje
Oya put it down low
Omo bosemaje
Make you come to bando
Jeka jolo gbafe
On God!
Every song I drop Is on board
Rocking versace & tom ford
People concur
Get dem busy like sean paul
Tell them boys
Make dem comput It's Sort
Oh God o
See them pull up in a lambo
See the convo
All my g's on click clack
With thumbs o
Tell 'em say I shina rambo
No dull o
We ain't playing with this combo So no dumbo.
I give them sauce & the energy
They too dey gbadun the melodies
They b like Toff komaselomi
I no dey see all my frenemies
And all the girls just dey follow me
From ibiza
Down to korea
Massive deliver
Fun awon Believer's
From Ibiza
Down to Korea
We got 'Em chiver,
Fun awon Believer's
Oh God o
See them pull up in a lambo
See the convo
All my g's on click clack
With thumbs o
Tell 'em say i shina rambo
No dull o
We ain't playing with this combo
So no dumbo
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Ongolo Emmanuel
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Boy Toff



Boy Toff - Believer's Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Boy Toff
Language: English
Length: 2:29
Written by: Ongolo Emmanuel

Tags:
No tags yet