Back to Top

Braynezee - Lie (feat. Mitch Angelo) Lyrics



Braynezee - Lie (feat. Mitch Angelo) Lyrics




Braynezee Mr Naked

Why you always lie
You know say i dey try
Why you always lying
You know say i dey try ehh

I think say you get heart
Ifeineme for put me for hospital huh
Because of jimmy chu huh
Baby you no get heart uh
If i no take e the cue
You for don do me strong thing
No no no no no no
Achana why you tryna spoil wetin we got
Because of things wey me no got
I do wetin i can so we no go lack
But you collecting from the back ohh
So why you come dey do like you no do bad ohh
Why you look me like that
So why you come delete all the chat
You for don tell me who be that ohhh

Why you always lie
You know say i dey try
Why you always lying
You know say i dey try ehh

Omo na me f*ck up gan
When she i love you i for lock up gan
Person wey i suppose just shepe for
Why i trust person wey go dey cut my call
Wey dey delete call logs and her messages
Wey dey dip bread inside all her beverages
Shebi na yu talkn say Segun na your best friend
Why you come dey clear your chat
Oshe secret services
Your story no dey add up and you know
I no like all of this drama and you know
I'm tired of hearing All your excuses when you intentionally do it
Cos I'll end up just forgiving and you know
She say make I no shalaye
Alaye jor jor jor
I don talk wetin I want
And I know I too dey shalaye been thinking about you more more more
But I know that you are not the one

Achana why you tryna spoil wetin we got
Because of things wey me no got
I do wetin i can so we no go lack
But you collecting from the back ohh
So why yu come dey do like you no do bad ohh
Why you look me like that
So why you come delete all the chat
You for don tell me who be that ohhh

Why you always lie
You know say i dey try
Why you always lying
You know say i dey try ehh

Ogini ogini ogini kiinekwu
Oginikiina Kachanu ogini kiinekwu
Ogini ogini ogini kiinekwu
Oginikiina Kachanu ogini kiinekwu
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Braynezee Mr Naked

Why you always lie
You know say i dey try
Why you always lying
You know say i dey try ehh

I think say you get heart
Ifeineme for put me for hospital huh
Because of jimmy chu huh
Baby you no get heart uh
If i no take e the cue
You for don do me strong thing
No no no no no no
Achana why you tryna spoil wetin we got
Because of things wey me no got
I do wetin i can so we no go lack
But you collecting from the back ohh
So why you come dey do like you no do bad ohh
Why you look me like that
So why you come delete all the chat
You for don tell me who be that ohhh

Why you always lie
You know say i dey try
Why you always lying
You know say i dey try ehh

Omo na me f*ck up gan
When she i love you i for lock up gan
Person wey i suppose just shepe for
Why i trust person wey go dey cut my call
Wey dey delete call logs and her messages
Wey dey dip bread inside all her beverages
Shebi na yu talkn say Segun na your best friend
Why you come dey clear your chat
Oshe secret services
Your story no dey add up and you know
I no like all of this drama and you know
I'm tired of hearing All your excuses when you intentionally do it
Cos I'll end up just forgiving and you know
She say make I no shalaye
Alaye jor jor jor
I don talk wetin I want
And I know I too dey shalaye been thinking about you more more more
But I know that you are not the one

Achana why you tryna spoil wetin we got
Because of things wey me no got
I do wetin i can so we no go lack
But you collecting from the back ohh
So why yu come dey do like you no do bad ohh
Why you look me like that
So why you come delete all the chat
You for don tell me who be that ohhh

Why you always lie
You know say i dey try
Why you always lying
You know say i dey try ehh

Ogini ogini ogini kiinekwu
Oginikiina Kachanu ogini kiinekwu
Ogini ogini ogini kiinekwu
Oginikiina Kachanu ogini kiinekwu
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Brian Okorie, Mitchel Okorie
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Braynezee



Braynezee - Lie (feat. Mitch Angelo) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Braynezee
Language: English
Length: 3:16
Written by: Brian Okorie, Mitchel Okorie

Tags:
No tags yet