Back to Top

Burna Boy - Wettin Dey Sup Lyrics

Burna Boy - Wettin Dey Sup Lyrics
Official

(Fu-fu-fu)
(Funkula)

I no be one of those men wey dey fear toto f*ck nyash
Check am, na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die on day, buried six feet under golo ta

Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup?
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup?
To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup
Abajo, to ni ki ma so mo, wetin dey sup?

I say no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
Dey my own, na me know wetin dey come
You're waiting in vain, I'm overtaking again

Start to dey dance
Put your cap to the back
If you know say na kpa goro kpa
'Cause I came with the gang
Dem know say we bad to the max
We no come here to come gallivant
I dey tell paddyman 'cause I wise like el taliman
If you no think am well e go hang
Dem go want carry chance
Wey you give dem spoil your dance
As for me that one no be my plans

Wetin dey sup, wetin dey play? I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk, I'm watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
'Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult
Make we dey understand wetin dey sup

Abajo, toni ki ma so mo, wetin dey sup?

Pick dem one by one
Make me buss my gun
Poisonous like a long python
Gunfiring, 911 dialing
We never liked the sound of dem sirens
They only respect the money and the violence
So I get to show dem wetin dey sup

Make nobody tell my people make we try golo ta
But if no be sake of one or two things you sef know say down you go down

The way the act is the way you know
That's the impact
The beautiful impact that we have on the people
There's a lot of music that's out right now
But the shit ain't at, it ain't life
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Damini Ebunoluwa Ogulu
Copyright: Lyrics © Universal Music Publishing Group

Back to: Burna Boy

Burna Boy - Wettin Dey Sup Video
(Show video at the top of the page)

Tags:
No tags yet