Back to Top

Busy Brain - Ontop Lyrics



Busy Brain - Ontop Lyrics
Official




B BUSY
Ehnn
Confam
Check my balenciaga gan
We thank God say we still day on top
If you dey try make them call you idan
Make them Call you idan
We day give them gan till thy kingdom come
My face day show
My show day shine
You know say man no be Cho Cho Cho
Man no be Cho Cho Cho
Mammi oh, mammi oh , mammi oh
Many things I want to say
I save it for another day
Mammi oh , mammi oh, mammi oh
I just want to feel airy
Where my lighter day
Them say me I too day form
Carry matter talk talk talk
Because I no gree take insult
What are you hating for?
But I trust in GOD
Na him wey day run my all
Them wonder how I take reach up
E shock them as them see picture
Them say I no fit blow
Some say I day smoke Igbo
But I still hold my kpo
Cos na only know
Tell my mummy oh mummy oh mummy oh
Say the prayer work
Steady pray and work
We day ONTOP
And we still ball
As BUSY day knack the drum
Make una dey sing my song
We day ONTOP
And we still ball
As BUSY day knack the drum
Make una dey sing my song
Mammi oh, mammi oh , mammi oh
Many things I want to say
I save it for another day
Mammi oh , mammi oh, mammi oh
I just want to feel airy
Where my lighter day
Check my Balanciaga gan
Balanciaga gan
Lanciaga gan
Ciaga gan
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

B BUSY
Ehnn
Confam
Check my balenciaga gan
We thank God say we still day on top
If you dey try make them call you idan
Make them Call you idan
We day give them gan till thy kingdom come
My face day show
My show day shine
You know say man no be Cho Cho Cho
Man no be Cho Cho Cho
Mammi oh, mammi oh , mammi oh
Many things I want to say
I save it for another day
Mammi oh , mammi oh, mammi oh
I just want to feel airy
Where my lighter day
Them say me I too day form
Carry matter talk talk talk
Because I no gree take insult
What are you hating for?
But I trust in GOD
Na him wey day run my all
Them wonder how I take reach up
E shock them as them see picture
Them say I no fit blow
Some say I day smoke Igbo
But I still hold my kpo
Cos na only know
Tell my mummy oh mummy oh mummy oh
Say the prayer work
Steady pray and work
We day ONTOP
And we still ball
As BUSY day knack the drum
Make una dey sing my song
We day ONTOP
And we still ball
As BUSY day knack the drum
Make una dey sing my song
Mammi oh, mammi oh , mammi oh
Many things I want to say
I save it for another day
Mammi oh , mammi oh, mammi oh
I just want to feel airy
Where my lighter day
Check my Balanciaga gan
Balanciaga gan
Lanciaga gan
Ciaga gan
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Michael Anao
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Busy Brain



Busy Brain - Ontop Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Busy Brain
Language: English
Length: 2:23
Written by: Michael Anao
[Correct Info]
Tags:
No tags yet