Back to Top

Chuvano - E Choke Lyrics



Chuvano - E Choke Lyrics




[ Featuring Graham D ]

Spiritual
Spiritual
Lemme take you
On some
Caribbean
Oh lo lo lo
If no be you uh uh
Chuvano
(Hand e Dey for up)
And Graham D D D Baba
Baba God
My hand e Dey for up oh yo
(Hand e Dey for)
(Hand e Dey for up Iyo)
On the mic
I wanto sing a song oh yo
(Major on my mic)
Cheiiii
(Major on my mic)

Say If no be you
Dem for don do me juju oh yo
(Gbeke)
(Otumokpo no work oh)
Say If no be you
God oh
Dem for turn me to mumu oh yo
Spiritual
Dem Dey see am
E choke now
E choke
(Dem don Dey feel am)
E choke now
E choke
(Opor por por por)
Omo
E choke now
E choke
E choke now
E choke
(Hand e Dey for up)
See I no get time for negativity
(Never)
No Negativity
I live my life with positivity
Plenty positivity
Anybody bring bad vibe
Anybody bring bad vibe
Na to Comot e teeth oh
Anybody bring bad vibe
Anybody bring bad vibe
Nna they cannot defeat oh
Dem Dey see am
E choke now
E choke
(I go comot your teeth just now)
(Dem don Dey feel am)

E choke now
E choke
(Opor por por por)
E choke now
E choke
(No be juju be that)
E choke now
E choke
(Hand e Dey)
(Hand e Dey for up)
Graham D D D Baba
They don't believe
All the things wey dem see now
I believe say the blessings are real
Cos
Somebody call my papa
Somebody call my mama
Make una tell am say
We don geti raba oh

No way, no way
When I no get nobody look my face
One way, Always
Na God Dey bless me always

Now e choke now e choke
Dem Dey think say na joke
E choke now e choke
Back then I remember when I been broke oh
Dem Dey see am na
E choke now
E choke
(Dem don Dey feel am)

E choke now
E choke
(Opor por por por)

Omo E choke now
E choke

E choke now
E choke
(Hand e Dey)
(Hand e Dey for up)

Chuvano
And Graham D Baba

Ahhhh Major
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Spiritual
Spiritual
Lemme take you
On some
Caribbean
Oh lo lo lo
If no be you uh uh
Chuvano
(Hand e Dey for up)
And Graham D D D Baba
Baba God
My hand e Dey for up oh yo
(Hand e Dey for)
(Hand e Dey for up Iyo)
On the mic
I wanto sing a song oh yo
(Major on my mic)
Cheiiii
(Major on my mic)

Say If no be you
Dem for don do me juju oh yo
(Gbeke)
(Otumokpo no work oh)
Say If no be you
God oh
Dem for turn me to mumu oh yo
Spiritual
Dem Dey see am
E choke now
E choke
(Dem don Dey feel am)
E choke now
E choke
(Opor por por por)
Omo
E choke now
E choke
E choke now
E choke
(Hand e Dey for up)
See I no get time for negativity
(Never)
No Negativity
I live my life with positivity
Plenty positivity
Anybody bring bad vibe
Anybody bring bad vibe
Na to Comot e teeth oh
Anybody bring bad vibe
Anybody bring bad vibe
Nna they cannot defeat oh
Dem Dey see am
E choke now
E choke
(I go comot your teeth just now)
(Dem don Dey feel am)

E choke now
E choke
(Opor por por por)
E choke now
E choke
(No be juju be that)
E choke now
E choke
(Hand e Dey)
(Hand e Dey for up)
Graham D D D Baba
They don't believe
All the things wey dem see now
I believe say the blessings are real
Cos
Somebody call my papa
Somebody call my mama
Make una tell am say
We don geti raba oh

No way, no way
When I no get nobody look my face
One way, Always
Na God Dey bless me always

Now e choke now e choke
Dem Dey think say na joke
E choke now e choke
Back then I remember when I been broke oh
Dem Dey see am na
E choke now
E choke
(Dem don Dey feel am)

E choke now
E choke
(Opor por por por)

Omo E choke now
E choke

E choke now
E choke
(Hand e Dey)
(Hand e Dey for up)

Chuvano
And Graham D Baba

Ahhhh Major
[ Correct these Lyrics ]
Writer: chukwuneku otuya valentino, Graham D, C Major
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Chuvano



Chuvano - E Choke Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Chuvano
Featuring: Graham D
Length: 2:49
Written by: chukwuneku otuya valentino, Graham D, C Major

Tags:
No tags yet