Back to Top

Cobhams Asuquo - Everyday [Album] Lyrics

Official

[ Featuring B'z, Sound Sultan ]

Hmm hmmhmm hmm hmm hmm ahhhh
Story ooh story
I wan tell you a story it happen somewhere where I know
Three friends dey for village dem wan find city go
Dem wan go find better life somewhere way green grass dey grow
Where dem go fit blow
Monkey na workaholic sit down look na the dog name
But baboon wey be dem brother him mouth sweet pass sugarcane
The same thing wey you tell them na him make monkey dey slave
And dere the dog complain hmm hmm hmm

Everyday for the thief
One day for the owner of the house
E fit take time but one day one day monkey go go market
Sit down looku dey there as baboon dey run the town

Ahhhh ahhh

Plenty years join together sit down look dey the same place
Monkey work till retire e no get leave e no get pay
Baboon dey just dey flenjor throw banana e throw dem bone
But e dey chop alone chai! that's not fair

E dey run the town ooh
Ahhhh ahhh hmm hmm
E dey run the town ooh

Nshk see everyday for the thief
But one day for the owner of the house

We go dey sit down look for tv as baboon dey run the town oh oh oh

Everyday for the thief everyday everyday
One day for the owner of the house
E fit take time but one day one day monkey go go market e dey sit down looku oo
Sit down look for tv as baboon dey run the town

Oh oh oh oh oh oh oh
Everyday for the thief for the thief oh oh oh
One day for the owner of the house
E fit take time my brother my sister e go go market
Sit down look for tv
Yeah eh eh sit down look for tv hmm hmm

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Cobhams Asuquo
Copyright: Lyrics © MUSIQWARE PUBLISHING GMBH

Cobhams Asuquo - Everyday [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Cobhams Asuquo
Featuring: B'z, Sound Sultan
Length: 4:25
Written by: Cobhams Asuquo

Tags:
No tags yet