On the beat
It's a bad man sage
Saga, Saga
Oshamo
Oh ooh ooh ooh, ayeh yeh
Money, money, money, money, money rules the world
Obu Na oburo ego
Akpo na m na phone
Obu Na oburo ego
Akpo na m na phone
M shi unu kpoo
Money, money, money, money, money runz the world
Money, money, money, money, money runz the world
Obu Na oburo ego
Akpo na m na phone
Obu Na oburo ego
Akpo na m na phone
M shi unu kpoo oh
M shi unu kpoo oh
All i need now
Is mine Hennessy
Baby get down dey bring am for me
Bad man no dey funny
Yeah no dey funny
Because i no say when I dey get down
Am on my convy
Money talks when I come out
Mami no say i don dey come out
Oya wote wote wote wote here Babyyyy
Oya wote wote wote wote here Babyyyy
You know say I dey top up
And I go dey run am
My money dey Depur
I sabi the jump up
Aye yeah
Money, money, money, money, money runz the world
Obu Na oburo ego
Akpo na m na phone
M shi unu kpoo oh
Call me
You know say e no dey funny yeah!
I know say you want to dey look my face like this na corny yeah eeh!
You know I love o
As you just dey bowl o
My Money dey long o
I comot the top up
Wote wote wote wote here
Babe
Oya wote wote wote wote here Babyyyy
Oya
Nah more we dey run now
I'm liking your dope up
My money dey top up
As I don dey top up
Money, money, money, money, money runz the world
Money, money, money, money, money runz the world
Obu Na oburo ego
Akpo na m na phone
Obu na oburo ego
Akpo na m na phone
M shi unu kpoo oh
M shi unu kpoo oh !