Back to Top

Deyon Agoi - Thank God Lyrics



Deyon Agoi - Thank God Lyrics




One time for the king and my healer, the author and ruler of my life

I thank God, I thank God
For the streets wey I Dey I thank God
For the hustle everyday I thank God
For the day way the hustle pay I thank God
I thank God, I thank God
Me no know why u bless me so
Shower your blessing pon blessings o
Make everything for Dey easy ooo
I thank God

Just the other day I bn sit down
Dey reason the reason you love me so
Just a likkle bwoy from the ghetto with the passion to sing his song
People wey dem know me Demma know
Say me take pride in my flow
But me humble me nuh cold like water
Make nobody chat my matter
I Dey pray for blessings
Make e come my way
You show me mercy
Make evil stay away (Nuh nuh)
You're all that I know
I no Dey go babalawo
And I appreciate the things you do for m

I thank God, I thank God
For the streets wey I Dey I thank God
For the hustle everyday I thank God
For the day way the hustle pay I thank God
I thank God, I thank God
Me no know why u bless me so
Shower your blessing pon blessings o
Make everything for Dey easy ooo
I thank God
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




One time for the king and my healer, the author and ruler of my life

I thank God, I thank God
For the streets wey I Dey I thank God
For the hustle everyday I thank God
For the day way the hustle pay I thank God
I thank God, I thank God
Me no know why u bless me so
Shower your blessing pon blessings o
Make everything for Dey easy ooo
I thank God

Just the other day I bn sit down
Dey reason the reason you love me so
Just a likkle bwoy from the ghetto with the passion to sing his song
People wey dem know me Demma know
Say me take pride in my flow
But me humble me nuh cold like water
Make nobody chat my matter
I Dey pray for blessings
Make e come my way
You show me mercy
Make evil stay away (Nuh nuh)
You're all that I know
I no Dey go babalawo
And I appreciate the things you do for m

I thank God, I thank God
For the streets wey I Dey I thank God
For the hustle everyday I thank God
For the day way the hustle pay I thank God
I thank God, I thank God
Me no know why u bless me so
Shower your blessing pon blessings o
Make everything for Dey easy ooo
I thank God
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oluwaseun Agoi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Back to: Deyon Agoi



Deyon Agoi - Thank God Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Deyon Agoi
Length: 2:01
Written by: Oluwaseun Agoi

Tags:
No tags yet