Back to Top

Dillz - Oganla [Album] Lyrics

Dillz - Oganla [Album] Lyrics
Official

DillZ Ti deh eh eh it's Dawie on this one
Romama romama romama romama eh

I no run race with anybody I don't see nobody oh
I steady dey chase my goal as I go in my pace
Dem be dey think I go wait for my mate
I'm not here to be counting my age age is just a number
Boiling ring I dey vapour the lake
With every singulu move that I make
Wetin you think ko kan mi all I know is age is just a no

I'm feeling like oganla in my bones
I be daily crushing every competition
And they go skydive in my position
I be like fine wine emi o kin kan
Oganla in my mind
Daddy mi nikan ko lo ma'n pe mi ni son
When they sight the shine they calling me sun
But no be man power glory to God

I feel like oganla
I'm feeling like oganla
I feel like oganla eh oh oh oh oh oh
I feel like oganla o oh oh oh
Ori lo mo nti oda lola

I steady dey rise as I lift as I live as I live my life
Dem be dey think I go lose my life
I'm not here to be scared to be here now is all I've got

I be DillZ but I'm still Damola
Ori lo mo ti Lola a da l'ola
All I know is that all that I know is all I've got is now

I'm feeling like oganla in my bones
I be daily crushing every competition
And they go skydive in my position
I be like fine wine emi o kin kan eh
Oganla in my mind
Daddy mi nikan ko lo ma'n pe mi ni son
Cos when they sight the shine they calling me sun
But no be man power glory to God

I feel like oganla
I'm feeling like oganla
I feel like oganla whuo whuo le le le le le
I know I'm oganla oh I know I'm oganla oh

All I got all I got all I got got
All I got all I got all I got got
All I got all I got all I got got
All I got all I got all I got got it's Dawie on this one
All I got is now

All I got all I got all I got got
All I got all I got all I got got Swaps DillZ
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Adedamola Adekanbi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Dillz

Dillz - Oganla [Album] Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Dillz
Length: 3:03
Written by: Adedamola Adekanbi

Tags:
No tags yet