Pami mm mm
Na me
Pami pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh daddy oh
Because me I no get time pami oh
Baby don't kill my vibe pami oh
Shey we go make am til the morning
Omalicha je ka fun e ni love je ka soro dale mo gbe o
If we do am make we softly now
Cause all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh mo gbe o woah woah woah yea
Ebelebe m oh woah ou woah
See your love is so insane oh
Na only you wey fit tame oh
This my head wey dey craze oh
Baby girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I am not afraid to let you know say
Say na you I want
And I'm loving the things you dey make me do now
Go shawty don't treat me like a fool now
Oh baby
Baby girl I no be jew now go shawty
Na me be one for you now
Say every morning every night
Everyday oh my baby
Pami pami pami pami
O fe pami pami pami pami oh
O pami pami pami pami
O fe pami pami pami
Mi senor senor
Somebody call the popo Popo
I want to report a murder case Murder
Somebody call the popo on my baby oh
One man down on the love highway oh no
Kini ma shey oh omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me oh why oh why
Somebody call the popo Popo
This love e go make me commit oh
My baby oh do me tender olomi oh
Pami oh pami pami pami
O fe pami pami pami pami
O pami pami pami pami oh
O fe pami pami pami
Melatonin overdose
One shot polly I have to blow
I get high when my life is low
Cause up there it just feels like home
Everywhere maranma
No time to check calendar
No time you can't kill my vibe oh
You can't kill my vibe
Pami pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh daddy oh
Because me I no get time pami oh
Baby don't kill my vibe pami oh
Major Tunez