That guy
He don try for me
Money dey
He buy me diamond ring
Okay
I see you
Might like you
But i don't need you
A home
E go buy for me
Alone
E no go let me be
No no
I cant wait to see
Your craziness for me
I need more than just a chase
I no want beg you make you stay
Settle my bride price cherie
Give me a baby okpari-eze
I need more than just some fun
Body to body make we gum
Give me your name baby give me your son
Give a reason not to run
No wahala
No want no wahala
Aladji
Aya come and find me
No bring me wahala
(Make i be your lover)
No lie
He de try for my sake
He say
Fine girl
My akitae
Your mama born
Wetin i been pray for
Give me your love abeg
Or i cant take no more
Neva seen your kind before
I cant sleep you i adore
I just might give him my amor
Is love love too sweet
Kind enough for me
If i give you my all would you give all you have for me
I'm making plans for the both of us
Don't never leave once i give you my trust