Even dem think demma count we out
This time we nuh done yet
Come see we nut start me ah dey pun the road yeah
This time we a run it up again ah aah
When dem throw stones memba to keep it
When dem throw stones
When dem throw stones at you
Memba to keep it
Memba to keep it ooh oh
Cos you got a house to build
You got a house build yeah yeah
Only One thing you afi do
Stay winning and don't fold
Aso mi seh
Soul wey day on fire
Aso mi seh
Many things way dem don't know
Aso mi seh
Many things wey mi cyan do ooh oh
Muje baya
No time
I dey my own I talankuu I day find money
I no mind I dey my own
Keep fighting for a better day
Too much money dey my mind
I no dey care what dem say
No dey form activity
Ca you know who you talk to
I be the same gee wey dem play to
Kick me out my god no gree
He give me life and show me dem thing
So nobody can show me what mi cyan do again aa ah
When dem throw stones memba to keep it
When dem throw stones
When dem throw stones at you
Memba to keep it
Memba to keep it ooh oh
Cos you got a house to build
You got a house build yeah yeah
Only One thing you afi do
Stay winning and don't fold
Aso mi seh
Soul wey day on fire
Aso mi seh
Many things way dem don't know
Aso mi seh
Many things wey mi cyan do ooh oh
Muje baya
No time
I dey my own I talankuu I day find money
I no mind I dey my own
Yeah you know I be living my best life
Stay winning and don't fold
Aso mi seh
Soul wey day on fire
Aso mi seh
Many things way dem don't know
Aso mi seh
Many things wey mi cyan do ooh oh
Muje baya
No time
I dey my own I talankuu I day find money
I no mind I dey my own.