Back to Top

Dremo - Mabel Lyrics

Dremo - Mabel Lyrics
Official

[ Featuring DaVido ]

Ayaya

Give me space make I no kill person
On top your matter shekpe
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya
I say Mabel Mabel
Your head e dey there e dey there
Oh I say Mabel Mabel
Your head e dey there e dey there

I wanna wake up with me girl in the morning light
I make her breakfast in bed make she feel alright
Today you no go do anything
Cause anything you want I go do
Anything you talk I go do

Because baby girl you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter

Give me space make I no kill person
On top your matter
Baby girl am all up in your business
I no go rock you taya

I say Mabel Mabel
Your head e dey there e dey there
Oh I say Mabel Mabel
Your head e dey there e dey there

Am a new man hallelujah
All my bad habits I go throw away
Slay slay mamas make them go away
Make them no dey come where my woman dey

Shey shey ko si oga Ade
Make make them pack well valle
This one na my wifey gbagbe
Make them make them cool down charlie

Baby you too much is a problem
I know her backside is a problem
But guy if you look her too much is a problem
I be mathematician wey go solve the matter
Oh baby girl I want your loving tonight tonight
Oh baby girl I want your loving all night
All night all night
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Raymond Aboriomoh
Copyright: Lyrics © VUX WORLDWIDE

Back to: Dremo

Dremo - Mabel Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Dremo
Featuring: DaVido
Length: 2:50
Written by: Raymond Aboriomoh

Tags:
No tags yet