Back to Top

Ealle - Hallellujah (Acoustic Version) Lyrics



Ealle - Hallellujah (Acoustic Version) Lyrics
Official




[ Featuring Echow Clay ]

E no get wetin' dem go talk wea go make me fall wea go make me run
If e no be you me I no run,
Tell 'em man dem stop, make dem man comport
You gimme life and your comfort join
I dey your court and I no comot
For my life I go live for ya
I go shout I go sing say
Heavenly language oh (oh oh)
It's our heavenly language oh
And your love dey authentic oh
You will never ever leave me go (ah)
You are conscious of everything I do (uw)
When I fall down you no dey waste to (uw uw)
Gum me for body like say na tattoo
And forever my song go be for you
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

E no get wetin' dem go talk wea go make me fall wea go make me run
If e no be you me I no run,
Tell 'em man dem stop, make dem man comport
You gimme life and your comfort join
I dey your court and I no comot
For my life I go live for ya
I go shout I go sing say
Heavenly language oh (oh oh)
It's our heavenly language oh
And your love dey authentic oh
You will never ever leave me go (ah)
You are conscious of everything I do (uw)
When I fall down you no dey waste to (uw uw)
Gum me for body like say na tattoo
And forever my song go be for you
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Dominion Nnadi, Michael Amoto
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, ONErpm

Back to: Ealle



Ealle - Hallellujah (Acoustic Version) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Ealle
Featuring: Echow Clay
Language: English
Length: 1:14
Written by: Dominion Nnadi, Michael Amoto

Tags:
No tags yet