Back to Top

Country Hard Video (MV)

Performed By: Eedris Abdulkareem
Featuring: Sound Sultan
Length: 3:39

Eedris Abdulkareem - Country Hard Lyrics
Official

[ Featuring Sound Sultan ]

Oh oh oh oh
Hmm uhmmm
Mr DJ
Music no dey lie make we just dey jam as we dey try survive

Country hard oh but we go overcome hard oh
Forget your sorrow cos we go overcome
Ojoro don de o ojoro don de but we go overcome
Ojoro don de ojoro don de but we go overcome

Republic of suffering and smiling hay
Number one capital for poverty hay
Gulter independent 1960 ee ea
Most corrupt and bad leadership hay
No human right no justice hay
Poverty de celebrate terrorism ee ea
Professor de work for illiterate hay
Unemployment on the real play
Most oga at the top no get certificate

Chinese doctors don escape
Our health minister no know where them dey
God bless our health workers wey de represent on the front line
Nigerians are suffering and smiling no be lie
It's time for Nigerians to wakeup
Biafrans say they wan break up

Country hard oh but we go overcome hard oh
Forget your sorrow cos we go overcome
Ojoro don de o ojoro don de but we go overcome
Rabababababa
Ojoro don de ojoro don de but we go overcome

Ah people self de funny oh ya
Them go de complain plenty oh ya
But when e reach them turn oh ya
Them self go do cunny oh ya
Oco co co cunny oh ya
Oco co co comi oh ya
Our money don grow wings
Edon de fly like labalabalabalaba

Dollar na four hundred naira
When will dollar equal naria next level
Why we de borrow from China
Just to service our budget
Lack of proper direction
We need economic revolution
If the poor man no go fit sleep
I swear the rich no go fit sleep

Leaders wey de share coconut tree
Na they own head wey they go break
Guy they say you be lazy youth election time they use you

Music no dey lie make we just dey jam as we dey try survive
Country hard oh but we go overcome hard oh
Forget your sorrow 'cos we go overcome
Ojoro don de o ojoro don de but we go overcome
Ojoro don de ojoro don de but we go overcome

Country hard ooooooh but we go overcome hard oh

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Tags:
No tags yet