[ Featuring M.anifest ]
Eeh El
Ye ye yeh Manifest
M d) d) d) ti d)
Hehehe El
El verse 1
Den times I dey stay for Dc
Den times nobody dey see me
I no dey dis cos I no dey tv
Wey nothing nothing dey bother me atall oh
Ee eh
Den times I dey stay for spintex
Nothing I guess plat I get ma happiness
Mbut in a twinkle of an eye oh
Ibi like I dey halla
Ibi dollar bi matter
CHORUS
But we go sing some hallelujah a aaaaah
And the money go dey flow o o oooooooh
We be singing hallelujah aaaaaah
And charlie we go morle more kudi kudi
Kudi kudi fee me oh
El Verse 2
Den times I dey stay for London
Rocking my Nike, addidas and shonjong
Eh I never think sey I go one day grow
Wey all ma paddies from ma body go fly away
Away eeh eeh
Den times I dey stay for Osu
Nothing nothing we dey get for kotoku
Everyday we dey drink
We dey smoke in a chicks and day
We never no sey one day e go fail away
CHORUS
But we go sing some hallelujah a aaaaah
And the money go dey flow oooooooooh
We be singing hallelujah aaaaaah
And charlie we go morle more kudi kudi
Kudi kudi fee me oh
Manifest
Ebi like magic
Am a marvel
Not average
Now am larrish
See back in de days in class six
And ma head phones up in classes
Hamattan was drag got a chopstick
Lunch money we use to take spread chicks
Small flicks
Got complex
You need cash money to keep your baby fresh
But your baby left and the sugar daddy came
Now you vex
And you dey cry for the rame
Oh hoo oh yawa
Tought you a lesson money is power
Money can afford you a three piece of bradder
Money bi the gab between benz and okada
We dey job had then comes the income
Cos after income ofcourse the chicks come.
CHORUS
Hallelujah a aaaaah
And the money go dey flow o o oooooooh
We be singing hallelujah a aaaaaah
And charlie wemgo morle more kudi kudi
Kudi kudi fee me oh
But we go sing some hallelujah a aaaaah
And the money go dey flow o o oooooooooh
We be singing hallelujah aaaaaah
And charlie we go morle more kudi kudi
Kudi kudi fee me oh