Back to Top

El-Nino - Escape Lyrics

El-Nino - Escape Lyrics
Official

[ Featuring Yhemhi ]

Olopa ti de won ni nawo e soke
All of my friends don japa ahh won ni nawo e soke
Kin to wi kin to sheju Won ti da mi nigbati
Won ni jekamalo won ni nawo e soke
I'm emotional nobody knows just how tomorrow go go
I'm not a criminal somebody tell this popo say make dem free me
I'm emotional nobody knows just how tomorrow go go
I'm not a criminal somebody tell this popo say make dem free me
Oga police you know this pain to poju
I no Dey pray this for you
Why you Dey do young boy like this
Oga police you know this pain to poju
I no Dey pray this for you
Why you Dey do young boy like this
I'm walking down on this lonely road
With my Alter ego mehn i don't even know
Unh i need some peace just to write alone
Burn some weed for the night is cold
Egbami o
I no like yawa egbami ooo
Jeje na me and padi ooo
Ni Pami joint E gbami ooo
I need me a space to breath
O ju mi de ti ri to
I need to leave this prison
Olopa Dami Duro
I need some space to breath
O Ju mi de ti riiii
I need to leave this prison
Won fe dami duro

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Malik Balogun, Olayemi Ajayi
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: El-Nino

El-Nino - Escape Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: El-Nino
Featuring: Yhemhi
Language: English
Length: 2:54
Written by: Malik Balogun, Olayemi Ajayi

Tags:
No tags yet