You go like it when she drop it down low
But she
But she a Delilah
And you are Samson
She go do you dirty leave you in denial
You go like it when she drop it down low
She go leave you in denial
She a give her love to the highest bidder
Pyramid scheme like a Giza
No, mi a not a jonzing geezer
So mi a leave her
These days man a colder than a freezer
No be now dem go come serve me breakfast
So me I tell her that it's game over
Girl, it's game over
She a need a new lover
Every other day say she got a new lover
Then me tell her game over
No be that time they keep serving me breakfast
Now she a rollover
She a got a different guy she dey rollover
Say tell me it's all over
Then me tell the girl: "girl it's all over"
Ahh
She no fit love
She about the good life, she no fit love
If you give her money she go follow
If you give her money she go follow
She no fit love, she about the good life
She no fit love
If you give her money she go follow
If you give her money she go follow
Sun up to sundown
Say she dey for the club dem dey shutdown
And she dey with the men wey dey run town
She dey whine and select am
Say she play me like a sucker
For he love I was a sucker
Many men dey wey don fall before
Say na that be her default
She fit to make you fall in love
But she no really need your love
Give what belong to Caesar
Cos you no fit to please her
Hadiza, I'm still leaving denial
When she do me like Delilah
Hadiza!
I'm still leaving denial
When she make me to see stars
Ah! Delilah!
She do me like Delilah ah
Many men dey wey don fall before, dem go still dey fall again
Dem go still dey
Still dey fall again
She no fit love
She about the good life, she no fit love
If you give her money she go follow
If you give her money she go follow
She no fit love, she about the good life
She no fit love
If you give her money she go follow
If you give her money she go follow
You go like it when she drop it down low
But she, but she a Delilah
Mmm
And you are Samson
She go do your dirty leave you in denial
You go like it when she drop it down low
She go leave you in denial
Mmm
She fit love you today no love you tomorrow
She fit love you today no love you tomorrow
(Docside theatres)