Back to Top

Owo Video (MV)

Performed By: Frenzy
Featuring: Frenzyoffixial
Length: 3:39
Written by: Ademola Sodiq, John Oluwafemi Ogungbenro

Frenzy - Owo Lyrics

[ Featuring Frenzyoffixial ]

Omo mo ma lowo laye
Iye eee e
Shey you know my hope never die oo eeh
Omo Iya Demola call me Demmie Vee
Its Frenzy once again

My baby talk say I go hammer
If I buy Ferrari, I go two
Same gyal from the come up
She dey for my body like a tattoo
Fine guy from Ibadan
Now I'm making money all the gyals want to pana
Sure guy from the bottom
Now we celebrating all my guys just dey mayan

Omo mo ma lowo laye
Blessings dey on repeat
Awon temi lon jo yen
Frenzy de lo n che hit

When we say we making money
Bad belle dey think we crazy
Plenty Plenty money
All my people feel alright

When we say we making money
Bad belle dey think we crazy
Plenty Plenty money
All my people feel alright
Iran meta ko kin to shi
Na why I dey double my hustle
If I no get this money
Make I know wetin cause am
Omo mo ma lowo laye
Plenty money plenty raba
Omo mo ma lowo laye
Kin fi toju iyawo mi
Every day we hustle for the street oo
Frenzy put am for repeat oo
Funwon ni jolo E fun won ni Jolo oh wah.

Edunmare sheun rere laye mi
Shebi wo lo she ona fun Elijah
Mama mi ma je un omo laye oo
Abiyamo showon won po loja
Nobody nobody
Nobody nobody test me
Nobody nobody
Nobody nobody test me
Baba God you too much
Chineke meh I dey feel am
My mama self she dey do well
I remember say she dey pray make I do well
JHB to Kampala
LOS to LA no dey Kana
Kampala to Alaba
Na the boy I don come with the banger.

Ema gbomi Iyee
[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Ademola Sodiq, John Oluwafemi Ogungbenro
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Frenzy

Tags:
No tags yet